Elevate
SB Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate
Omo this time
Ee dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate

They be dey talk say
Me I nor go elevate
But right now
One time me
I dey felarate
Wetin man talk when
God nor fit rearrange
Steady grind no time for 
Me to hesitant
Real talk stay real
And e go loud o
Me an on a new wave
Me I dey soft o
Back then nobody
Wan see our face o
Right now Oluwa
Don see our face o

Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate
Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate

Omo we don come
We dey elevate
We going higher
Mehn we modulate
Oluwa shine his light on me
The grace of Jehovah 
Leading me to my place
With God's favour on my side
Criticism nor dey bother me o
Enemies are under me
Oluwa's hand is over me o
When God is on your side
Things go soft lass lass
The blessings of the lord
Makes a man
Nor be by who sabi pass
Make them dey one corner 
They laugh us
We don waka pass
All eyes on Jehovah
If road block
Na him be our by pass

Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate
Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate

Omo this time
We don come back
Omo no time to
They check time
First to finish
Nor be him
They carry first
Omo awon celibate
Mo ti wakpa celibrate
Cheers to the King
The streets must to favour
Me I nor sabi press o
Money go still follow me
Stand for what you believe in
Do your best e must pay you
Make them laugh if they want to

Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to
They carry face o
Jubilate
Omo this time
We dey celebrate
Omo this time
We dey elevate
Omo no time to




They carry face o
Jubilate

Overall Meaning

The lyrics to SB's song "Elevate" convey a powerful message of celebration, growth, and resilience. The song speaks to the experience of overcoming challenges and rising above limitations to reach new heights in life.


The first verse emphasizes the change in mindset and attitude. The singer expresses that this time is for celebration and elevation, leaving no time to dwell on negativity or the judgment of others. The use of the word "jubilate" reinforces the theme of joy and exuberance.


The second verse reaffirms the singer's determination to elevate despite doubters and critics. The reference to "felarate" suggests a sense of success and achievement. The line "Wetin man talk when God nor fit rearrange" highlights the belief in divine intervention and the ability to overcome obstacles through hard work and faith.


The pre-chorus and chorus reinforce the celebration and elevation theme. The repetitive use of "Omo this time" serves as an affirmation of progress and growth. The mention of God's grace, favor, and protection further emphasizes the reliance on a higher power and the belief in the blessings that come from it.


Overall, the lyrics of "Elevate" convey the narrative of triumph over adversity, believing in oneself, and celebrating the accomplishments achieved through hard work and perseverance.


Line by Line Meaning

Omo this time
This time, my friend


We dey celebrate
We are celebrating


Omo this time
This time, my friend


We dey elevate
We are rising up


Omo no time to
No time to


They carry face o
Put on a fake expression


Jubilate
Rejoice


They be dey talk say
People used to say


Me I nor go elevate
I won't succeed


But right now
But now


One time me
Once I


I dey felarate
I am celebrating


Wetin man talk when
What people say when


God nor fit rearrange
God cannot change


Steady grind no time for
Consistent hard work, no time to


Me to hesitant
Be hesitant


Real talk stay real
Stay true


And e go loud o
And it will be successful


Me an on a new wave
I am on a new level


Me I dey soft o
I am calm


Back then nobody
In the past, nobody


Wan see our face o
Wanted to see us


Right now Oluwa
Now God


Don see our face o
Has seen us


Omo we don come
My friend, we have arrived


We dey elevate
We are rising up


We going higher
We are going higher


Mehn we modulate
We adjust


Oluwa shine his light on me
God shines his light on me


The grace of Jehovah
The favor of God


Leading me to my place
Guiding me to my destiny


With God's favour on my side
With God's favor on my side


Criticism nor dey bother me o
Criticism doesn't bother me


Enemies are under me
Enemies are beneath me


Oluwa's hand is over me o
God's hand is over me


When God is on your side
When God is with you


Things go soft lass lass
Things become easier


The blessings of the lord
God's blessings


Makes a man
Makes a person


Nor be by who sabi pass
It's not about who knows more


Make them dey one corner
Let them stay in one place


They laugh us
They used to laugh at us


We don waka pass
We have surpassed them


All eyes on Jehovah
Everyone's attention on God


If road block
If there's an obstacle


Na him be our by pass
He is our way around


Omo no time to
No time to


They check time
To waste time


First to finish
To finish first


Nor be him
Isn't the one


They carry first
They boast about being first


Omo awon celibate
My friend, the celibates


Mo ti wakpa celibrate
I have surpassed, celebrate


Cheers to the King
Celebrating the King


The streets must to favour
The streets will favor


Me I nor sabi press o
I don't know how to impress


Money go still follow me
Money will still come to me


Stand for what you believe in
Stick to your beliefs


Do your best e must pay you
Do your best, you will be rewarded


Make them laugh if they want to
Let them laugh if they want to




Lyrics © DistroKid
Written by: Joshua Mark

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions