Angelina
Simi Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh no oh no oh no
Where you dey since yesterday eh eh
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again

You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh
You carry two girl I say okay
You want dey carry am go no be so
I'm gonna have to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no oh no oh no
Oh no oh no

Who be that wey dey call your phone
You think say me I no know oh
You save her number as panel beater
Ah when I know say na Carolina Carolina

You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh
You carry two girl I say okay
You want dey carry am go no be so
I'm gonna have to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no oh no oh no no no no no no no no
Can you hear me oh no no oh oh no no no no

Eh ah if you say you want follow all the babes for the area Ah ah ah ah
Make you follow them I don't care oh
No be me oh you go kill oh so I really got to let you go

Cause I don't want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again

Na your fault oh why you mess around Angelina
I don't know how you let me down Angelina
Oya carry your wahala go oh Angelina
I no want see am again
I don try no be small thing oh Angelina
Angelina you can have him oh Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again




Oh no oh oh no oh no
Oh no oh

Overall Meaning

Simi's song "Angelina" is a track that talks about infidelity and betrayal in relationships. In the song, the singer confronts her partner, who has been unfaithful and deceitful. The singer is tired of being lied to and cheated on, and she is ready to let go of the relationship. She finds out that her partner has been seeing another woman named Angelina, and has also saved her number on his phone as "panel beater" to hide his tracks.


Through the song, Simi expresses her feelings of hurt and betrayal. The chorus of the song repeats the phrase "I no want another Angelina," indicating that she does not want to be hurt again. She also mentions that she has tried to make the relationship work, but her partner's actions have made it impossible for her to trust him.


Simi's vocals and the instrumentation on the track are mellow and soulful, adding to the melancholic and emotional tone of the song. The lyrics are relatable, and the song can resonate with anyone who has been through a similar experience.


Line by Line Meaning

Oh no oh no oh no
The singer is distressed and anxious


Where you dey since yesterday eh eh
Asking where the person has been since yesterday


I find you go Angelina place
The person is found at Angelina's place


She say you dey with another babe
Angelina claims that the person is with another woman


I see say you don start again
The person has resumed their cheating behavior


You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh
The singer forgave the first instance of cheating


You carry two girl I say okay
The singer accepted the second instance of cheating


You want dey carry am go no be so
The artist is not willing to tolerate further cheating


I'm gonna have to let you go
The artist is going to break up with the person


Cause I don't want another Angelina
The artist doesn't want to deal with a cheating partner (like Angelina)


Wetin my eye see with Angelina
The singer has witnessed the person's infidelity with Angelina


Oh no I no want another Angelina
The person's behavior is likened to Angelina's, which the artist does not want


You do me strong thing with Angelina
The person committed a hurtful act with Angelina


Who be that wey dey call your phone
Asking who is calling the person's phone


You think say me I no know oh
The singer is aware of the person's actions


You save her number as panel beater
The person is hiding the true identity of the other woman


Ah when I know say na Carolina Carolina
The artist knows that the number saved as 'panel beater' is actually 'Carolina'


Eh ah if you say you want follow all the babes for the area Ah ah ah ah
If the person wants to continue chasing multiple women in the area


Make you follow them I don't care oh
The singer doesn't care if the person chooses to continue cheating


No be me oh you go kill oh so I really got to let you go
The artist doesn't want to risk their own well-being by staying with the unfaithful person


Na your fault oh why you mess around Angelina
The person is blamed for messing around with Angelina


I don't know how you let me down Angelina
The person's actions have hurt the artist (like Angelina)


Oya carry your wahala go oh Angelina
The singer wants the person to take their problems elsewhere (like Angelina)


I no want see am again
The artist wants nothing to do with the person's cheating behavior


I don try no be small thing oh Angelina
The singer has put in a lot of effort dealing with the person's cheating (like Angelina)


Angelina you can have him oh Angelina
The singer gives permission for Angelina to have the person back




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

Marvel


on Range Rover

She is good

Fatmata


on Range Rover

Nice

More Versions