Balance
Simi Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Balance balance balance
This is how you balance





Balance balance oh oh
This make me pass ability

Overall Meaning

Simi & Adekunle Gold's song "Balance" is essentially about living your life on your own terms and not letting societal norms dictate your decisions. The song urges listeners to strike a balance in their lives by embracing their uniqueness and not conforming to societal expectations.


The first verse addresses the notion of buying love, stating that love that is bought is not genuine. The artists encourage their listeners not to try too hard to impress others or be someone they're not. The second half of the verse stresses the importance of self-worth, advising people not to sell themselves short or compare themselves to others.


The chorus repeats the phrase "Oya make you balance nwayioma" which means "let's balance, my beautiful woman" in Igbo language. The artists use this as a metaphor for living a balanced life. They acknowledge that life is not always easy, but it's essential to remain steadfast and gallant in the face of adversity.


In the second verse, the artists reflect on their personal experiences and the scrutiny they face in the public eye. They encourage listeners to ignore critics and stay true to themselves. The verse also references religion, stating that everyone wants to go to heaven, but no one wants to die.


Overall, "Balance" is an uplifting song that highlights the importance of self-love, perseverance, and being true to oneself.


Line by Line Meaning

Love wey dem buy no be love oh
Love that is bought is not genuine love


If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
I don't want to purchase love


No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Don't exceed your limits in whatever you do


Award no dey for suffer head oh
You won't be rewarded for suffering


No be everything be black and white
Not everything is clear-cut


No be everything must turn to fight
Not everything has to be a confrontation


Shebi na everybody wan go heaven
Everybody wants to go to heaven


But no no nobody want to kpai oh
But nobody wants to die


Oya make you balance nwayioma
Let's balance things, my dear


Life no balance nwokeoma
Life is not balanced, my good man


I hope say you gallant onyeoma
I hope you are brave, my dear


When you check your balance
When you check your accounts


Story of my life won tun de o
My life has turned around


Anything I do dem go dey pose
Whatever I do, they will criticize


Minding my business jejely jeje oh eh
Mind my business quietly


Oro mi lo n so won ni mo ti change
They say I have changed the way I do things


Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Whether I'm good or bad, I'll follow Jesus


Fuck your standard
I don't care about your standards


I don't live for you no way
I don't live for your approval


As you can see
As you can tell


Life is good I don taste Money
Life is good, I have experienced money


God is good na my testimony
God is good, this is my testimony


Everybody get their own for their own body
Everybody has their own unique situation


Good man suffer but bad man get plenty money
Good people suffer while bad people get rich


Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
God will guide me, Simi


Grace pass ability
Grace is more important than ability


So if you see chance Better just balance nwayioma
So if you get a chance, let's balance things


Balance balance balance
Let's balance things


This is how you balance
This is how you balance things




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@sylvesteremuan3219

True definition of you Marrying your woman, your own God gifted wife n husband..My prayer is to see you two grow old together..AG humility is something I loved so much ..Simi, for me she is the true definition of Africa 👸 queen..

@DS___

So sweet!

@NdeshiWay

Does it make sense that this Couple's vocals are twinning ❤️🤧👌🏽

@africansuperhero

THIS IS FIRE! Simi and AG are killin 2022 🔥🔥🏆🏆!!

@oyindamolaiyekolo8033

Omg!!! I'm crying 😭😭😭 Simi and AG finish work kpa👏🏼

@mayorlopez1047

Grace pass ability....This Duo is fire!!!! I love u both so much..keep Soaring...

@onlineafrica3965

simi is a Genius! the album is whole vibes... ❤❤❤❤❤
what a weekend stuff 😅😅❤❤

@ibrahimshayne1996

Afrobeat is now and the future 🔥🔥🌍

@Bongoupdates

https://youtu.be/kmlZ0ljCHy8

@danemmnation7049

Powerful duo with the voice❤️✌️👌👍

More Comments

More Versions