Women
Sound Machine Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴

I no go yan you opata for wetin I see eh
I was in Cameroon to chill with my paddy eh
We go for off licence to have some mimbo eh
O boy see Reme eh, them no dey send eh

Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme
The way them dress O my God young girls where una dey eh
Them sap pencil jeans
Them wear spaghetti hand eh
Them wear short skirt and then sap open backi eheh
Them put on blingblings and glinglings all over body eh

Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh

If na to jolly, you no go pass them eh
Them go dey dance go low a them a bend down low as them jolly eh
Bravo to Reme them a beg una too much eh
Follow me sing say them no dey old o eh

African Reme, them no dey old o
Ah eeeh them no dey old o eh
African Reme them no dey old o
Ah eeeh them no old o eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh

One, two, three, four, five my Reme put on your dancing shoes
Six, seven, eight ,nine ,ten R Mixy we are ready to go
My Reme them ashiner shiner
Them ashiner eh
My Reme them afiner finer
Them afiner eh
Dance go low my Reme Reme
Dance go low my Reme Reme
Dance go low my Reme Reme
My Reme eh

African Reme, them no dey old o
Ah eeeh them no dey old o eh
African Reme them no dey old o
Ah eeeh them no old o eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh
Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh

Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh




Eh eh my Reme eh
Eh eh fine fine Reme eh

Overall Meaning

The lyrics from Sound Machine's song "Women" depict a lively and vibrant scene in Cameroon, where the singer is enjoying the company of their friend named Reme. The song captures the excitement and energy of the young women in the area, specifically highlighting their fashion choices and dance moves. The singer expresses admiration for how the women dress, mentioning pencil jeans, spaghetti strap tops, short skirts, and jewelry that adorns their bodies.


The lyrics convey a sense of celebration and appreciation for the beauty and style of the women, with a playful and catchy chorus that repeats "Eh eh my Reme eh, eh eh fine fine Reme." The singer seems to be in awe of the youthfulness and vitality of Reme and the other women, emphasizing their ability to dance and have a good time. The women are portrayed as confident, stylish, and full of life, captivating the attention of those around them.


The lyrics also touch on the idea of agelessness and timeless beauty, as the singer asserts that the African women, including Reme, do not age. The repeated chant of "African Reme, them no dey old o" reinforces the idea that these women exude a sense of youthfulness and vitality that transcends time. The song celebrates the essence of these women and their ability to bring joy and excitement to those around them through their presence and spirited dancing.


Overall, "Women" by Sound Machine is a tribute to the beauty, style, and vibrancy of the African women in the singer's life, particularly focusing on Reme and her friends. The lyrics paint a picture of a colorful and energetic atmosphere where music, dancing, and fashion play a central role. The song exudes a sense of appreciation and admiration for the women, celebrating their youthfulness, style, and ability to light up a room with their presence.




Lyrics © O/B/O DistroKid
Written by: Olinga Njang

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

waykoolrecords

Very kool sounding obscure German rock group.

A Useful Idiot

epic

70sheavyrockfan

:))

Thunderhead714

very cool and true heavy rock...where the hell do u find this stuff????????????????????

70sheavyrockfan

thanks bro! around the internet hah

Enzo Perrin

pretty final solo

More Versions