on you
Tekno Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Chill yor
Eh eh I go by the name of Lynxx and I
Tekno eh eh
Tekno and Lynxx itunu ha
Eh it is Lynxx itunu
Tekno and Lynxx itunu major mini mini
I dey tell you
I pray for you amen
You pray for me amen
You no like me amen
I go still pray for you amen
Your baby amen
Is my baby amen
If I no like you amen
I go take your baby amen

We don come with the big bang
This kind jam wey dey bring cash
All the gal dem wey my purse
Say make I use enter like sim card
They go crazy like ritarde
So tay I step like Richard ha
With di way dem dey hustle my guy you go
Think say they hustle for greencard greencard

I pray for you amen
You pray for me amen
You no like me amen
I go still pray for you amen
Say I pray for you o amen
And you pray for me amen
Pray for me amen
Pray for me now amen

Tekno and Lynxx itunu
Nwanne 'apu that thing is a hit itunu
We dey scatter the club and the street
So my people tell the DJ put on repeat itunu
Oya dance and craze itunu
Roll up the cloud and brace itunu
If you hungry enter the craze itunu
If you nor pay you go wash plate itunu

No dey vex
No dey phone mi say
Money nor dey
Garri nor dey
But you get your life today
Your favourite boy tekno on the beat mummy no

They call me tekno
Stopping at the show when I match it up
Fill up me cup let me drink it up
Aya bad man range yeah DJ pump it all
Gal your pant so tight how did you put it on
Make you come to the club come whine for the Don gal
Monica whine for the Don
Let me see you roll it up and whine for the Don

I pray for you amen
You pray for me amen
You no like me amen
I go still pray for you amen say
Your baby amen
Is my baby amen
And If I no like you amen uh yeah
I go take your baby amen

Baba God too sure for me
See every show them dey do dem dey call for me
See my blessings too plenty dem dey store for me
We dey reign everywhere dem dey call for me chai

Lynxxx Itunu bringing the flow
See the girl dem losing their mind on the dance floor
Tekno what more can we ask for
Blessing the people with music like pastor
Lynxxx Itunu bringing the flow
See the girl dem losing their mind on the dance floor
Tekno what more can we ask for
Blessing the people with music like Pastor

I pray for you amen
You pray for me amen
You no like me amen
I go still pray for you amen
Your baby amen
Is my baby amen
If I no like you amen
I go take your baby amen

I pray for you amen
You pray for me amen
You no like me amen
I go still pray for you amen say
I pray for you o amen
And you pray for me
Pray 4 me amen
Pray 4 me now amen





Mix Moussa
Your favourite boy Tekno on the beat

Overall Meaning

The song "On You" by Tekno ft. Lynxx is an afro-pop dancehall track with a catchy melody and upbeat rhythm. The lyrics talk about the desire to be prayed for by others and to pray for them in return, regardless of whether they are liked or not. The chorus repeats the line "I pray for you amen, you pray for me amen, you no like me amen, I go still pray for you amen." The verses are filled with Nigerian slang and references to the hustle, displaying the artists' confidence in their success.


The first verse describes the attention they receive from people who are attracted to their rich lifestyle, with the line "All the gal dem wey my purse, say make I use enter like sim card," which means that women are attracted to them because of their wealth. The second verse mentions the challenges of the hustle, with the line "Think say they hustle for greencard greencard," which means that people think they are hustling to obtain a green card to leave the country.


Overall, the song promotes unity and goodwill, encouraging people to pray for each other, regardless of their differences. The artists' confidence in their success is evident in their choice of lyrics, which portray them as being loved by many and attracting attention wherever they go.


Line by Line Meaning

Chill yor
Relax your body


Eh eh I go by the name of Lynxx and I
Hey, I'm Lynxx


Tekno eh eh
Hey Tekno


Tekno and Lynxx itunu ha
Tekno and Lynxx are here


Eh it is Lynxx itunu
It's Lynxx speaking


Tekno and Lynxx itunu major mini mini
Tekno and Lynxx are major players in the music game


I dey tell you
I'm telling you


I pray for you amen
I'm praying for you, amen


You pray for me amen
You're praying for me, amen


You no like me amen
Even if you don't like me, amen


I go still pray for you amen
I'll still pray for you, amen


Your baby amen
Your significant other, amen


Is my baby amen
Is also significant to me, amen


If I no like you amen
If I don't like you, amen


I go take your baby amen
I'll take your significant other, amen


We don come with the big bang
We came with a bang


This kind jam wey dey bring cash
This music makes money


All the gal dem wey my purse
All the ladies attracted to my wealth


Say make I use enter like sim card
Want me to enter their lives like a sim card


They go crazy like ritarde
They go crazy like they have a mental disability


So tay I step like Richard ha
I step out like Richard Branson


With di way dem dey hustle my guy you go
With the way they hustle, you'd think my guy...


Think say they hustle for greencard greencard
Think they're hustling for a green card to live in another country


Say I pray for you o amen
I pray for you as well, amen


And you pray for me amen
And you pray for me, amen


Pray for me amen
Pray for me too, amen


Pray for me now amen
Pray for me right now, amen


Nwanne 'apu that thing is a hit itunu
My brother, this song is a hit


We dey scatter the club and the street
We're tearing up the club and the streets


So my people tell the DJ put on repeat itunu
My people ask the DJ to put it on repeat


Oya dance and craze itunu
Dance and go crazy to it


Roll up the cloud and brace itunu
Roll up and prepare for the experience


If you hungry enter the craze itunu
If you're hungry, join in the fun


If you nor pay you go wash plate itunu
If you didn't pay, you'll wash dishes


No dey vex
Don't be angry


No dey phone mi say
Don't call me saying


Money nor dey
There's no money


Garri nor dey
There's no garri (a Nigerian food)


But you get your life today
But you still have your life today


Your favourite boy tekno on the beat mummy no
Your favorite artist Tekno on the beat, mummy


They call me tekno
I go by the name Tekno


Stopping at the show when I match it up
I stop the show when I perform


Fill up me cup let me drink it up
Fill my cup so I can drink


Aya bad man range yeah DJ pump it all
Bad men, the DJ should play it all


Gal your pant so tight how did you put it on
Your pants are so tight, how did you even put them on?


Make you come to the club come whine for the Don gal
Come to the club and grind for the Don, girl


Monica whine for the Don
Monica, grind for the Don


Let me see you roll it up and whine for the Don
Show me your moves and grind for the Don


Baba God too sure for me
God is sure of me


See every show them dey do dem dey call for me
They call me for every show they have


See my blessings too plenty dem dey store for me
I have many blessings stored for me


We dey reign everywhere dem dey call for me chai
I'm reigning everywhere, they call for me


Lynxxx Itunu bringing the flow
Lynxxx Itunu is bringing the rhythm


See the girl dem losing their mind on the dance floor
Girls are going wild on the dance floor


Tekno what more can we ask for
What else can we ask for from Tekno?


Blessing the people with music like pastor
Blessing the people with music like a pastor


I pray for you o amen
I'm praying for you, amen


And you pray for me
And you pray for me


Pray 4 me amen
Pray for me too, amen


Pray 4 me now amen
Pray for me right now, amen


Mix Moussa
Mixed by Moussa


Your favourite boy Tekno on the beat
Your favorite artist Tekno on the beat




Lyrics ยฉ O/B/O APRA AMCOS
Written by: Augustine tekno Kelechukwu

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@9jaFanx

Tekno is Okay and he's back, hit like if you agreed

@Flixpage

9jaFanx youโ€™re right

@obiechinaldo3648

What happened to him?

@freshprince9382

vocal cords got distroyed

@thimis2268

I swear

@welbnation3778

@@freshprince9382 which vocal chords

28 More Replies...

@OnTopMillee

After 4 years this music still in my soul ๐Ÿ˜Š

@merrick5997

Even after 3 years this song still bangs
Tekno = ๐Ÿ

@orgmatter

Why hasn't this song reached a 100 million views??? This is one of Tekno's best hit in 2018!

@kevinhang3943

I wonder

More Comments

More Versions