Oh My Gosh
Yemi Alade Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh yeah yeah yeah
Oh yeah yeah
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh
Oh my gosh oh oh oh ohoh

My Tomatoes Joss
Na wetin he dey call me
Him no know wetin I do
Wey make am mad over me
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me

I no go do you corner (Corner corner)
Na you my true lover (Lover lover)
Whether winter or summer (Summer summer)
Baby me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area (Many toasters for my area)
But I no give them face (For you I’m a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What eh eh eh am taken
Oh noo am taken
Oh my gosh ohh (Am taken)
Oh my gosh ohh (Am taken oh)
Oh my gosh ohh eh am taken

Baby you good
You good for me
The only one for me oh oh oh
Ekwu ekwu (Eme eme)
We go always agree oh ohoh
Ah if you say make I calm down (Calm down)
If you say make I fire up (Fire up)
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off

I no go do you corner (Corner corner)
Na you my true lover (Lover lover)
Whether winter or summer (Summer summer)
Baby me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker

For you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area (Many toasters for my area)
But I no give them face (For you I’m no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What eh eh eh am taken
Oh no am taken
Oh my gosh oh
Oh my gosh ohh (Am taken oh)
Oh my gosh oh oh ohh oh ohh

My Tomatoes Joss (Joss)
Na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do
Wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls them plenty
But he leave them and he chose me
Him say as e be
No other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh (Oh my God fiokee ohh)
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh e dey beat oh
Lover lover (Swaps swaps)




Lover lover
Summer summer

Overall Meaning

The song “Oh My Gosh” by Yemi Alade is an upbeat love song with strong African musical influences. The chorus repeats the phrase “Oh my gosh” as the singer describes her relationship with a man who is madly in love with her. She sings about how despite the presence of other beautiful girls around, this guy has chosen her and she is devoted to him. The verses describe how the man calls her “My Tomatoes Joss” and is blinded by love, not even knowing what she does that makes him so enamored with her. She promises him that she will not be swayed by other men and that she is completely devoted to him. Despite there being many other potential suitors in her area, she is a no-go area for them because she is taken.


The song has a light, catchy beat that is reminiscent of African pop music. This is no coincidence, as Yemi Alade is a Nigerian born singer and songwriter who regularly incorporates African instruments and rhythms into her music. In fact, “Oh My Gosh” was co-produced by popular Nigerian music producer Coublon. The song has been a massive hit in Nigeria and other African countries, with the music video having over 22 million views on YouTube.


Line by Line Meaning

Oh yeah yeah yeah
Expressing excitement and agreement


Oh yeah yeah
Further expressing excitement and agreement


Oh my gosh oh
Overwhelmed exclamation of admiration or surprise


My Tomatoes Joss
Affectionate nickname given by her lover


Na wetin he dey call me
Asking what her lover calls her


Him no know wetin I do
Her lover doesn't understand what makes her attractive to him


Wey make am mad over me
Whatever it is that makes her attractive to her lover also drives him crazy with desire for her


Fine girls them plenty
There are many beautiful women around


But he leave them and he chose me
Her lover chooses her over other women


Him say as e be
As it is


No other girl fit overthrow me
No other woman can take her place in her lover's heart


I no go do you corner (Corner corner)
I won't cheat or deceive you (repeated for emphasis)


Na you my true lover (Lover lover)
You are my real lover (repeated as a term of endearment)


Whether winter or summer (Summer summer)
In all seasons (repeated for emphasis)


Baby me no go freaker (Freaker)
I won't behave erratically or foolishly around you


For you am I no go area (Eh no go area)
I am off-limits to other men, only you have access to me (repeated for emphasis)


Many toasters for my area (Many toasters for my area)
Many men are trying to win my affection (repeated for emphasis)


But I no give them face (For you I’m a no go area)
I don't acknowledge them or give them any attention or opportunity to pursue me because I am committed to you


Love no dey them face (Eh no go area)
The other men don't truly love or care for her (repeated for emphasis)


What eh eh eh am taken
She is already committed to someone else


Oh noo am taken
Re-emphasizing that she is not available


Oh my gosh ohh (Am taken)
Expression of surprise and affirmation that she is committed to someone else


Baby you good
Complimenting her lover


You good for me
You are perfect for me


The only one for me oh oh oh
Emphasizing that her lover is the only one for her


Ekwu ekwu (Eme eme)
Nonsensical syllables used to show excitement or enthusiasm


We go always agree oh ohoh
They will always agree with each other (repeated for emphasis)


Ah if you say make I calm down (Calm down)
If her lover tells her to calm down, she will listen


If you say make I fire up (Fire up)
If her lover tells her to be more passionate or enthusiastic, she will do it


If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off
If her lover wants her to act crazy or silly like a dog, she will do it to make him happy


Oh my gosh oh oh ohh oh ohh
Expression of excitement and affirmation of her commitment to her lover


Yemi Alade oh (Oh my God fiokee ohh)
Giving credit to the artist and producer of the song


Effyzzie yeah yeah yeah
The name of Yemi Alade's record label, repeated as a cheer


Coublon oh e dey beat oh
The name of the song's producer, expressing appreciation for the beat


Lover lover (Swaps swaps)
Affectionate term for her lover, with a sound effect to emphasize it


Lover lover
Repeating the term of endearment


Summer summer
Referring to the season, probably as a metaphor for a happy, carefree time




Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Written by: Yemi Alade, William Leonard Roberts

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@gamilsontv5894

@@da-gamada-gama2704 Fala sério !!!
Eu sou Angolano e resido na capital Angolana,que é Luanda.E tú?
Pra mais pate papo aqui tens os meus contactos.

WhatsApp: +244922803100

Facebook: Pedro Gama Pedrão

Instagram: pedropg.g

E-mail: Pedrogama932@gmail.com



All comments from YouTube:

@AmeliaMark503

Yemi Alade dun went off 2 da next level like fr fr 💖 a u t h e n t I c v i e w s 💖 is what got them HUGE!

@emekaarchibald8759

Who's here in 2024?

@EDRISANGAMILO

🌝

@Shatimaela5

Me

@user-qt2un9kz9d

Me

@estherdieuveladihoulou6758

Me

@micahplays9157

Me

6 More Replies...

@silvaneidesantos6199

I'm a pround brasilian black woman of our color, our African culture!! How I admire Yemi Alade for her love for Africa, her wonderful voice, her beauty and personality!! ❤❤❤❤

@aposolobrice9637

@ZARA Moreira bien

@eniquedaltirus8601

7uuuu7kuilikiui&ukk111111rhrjjrurirjf8ru8ruur

More Comments

More Versions