Jump Am Pass
Terry G Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Uh no uh no
TGP hey
Ara mi bale oh
Uh no no
Uh le ni ohhh
Oh Lord heeey I thank you hey
Hmmm see me am speaking with confidence (twice)
Terry G get confidence
See me be am your president

Oshi pa pa pa ra pa oshi pa oh
Enemies wey no wan gree for me
Jump am pass
Osi pra pa pa pa pa pa
Satan your power no no no let me miss road I tell you
Jump and pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass

Jump am pass

1

Oh my lord
Na you dey make me
I dey blow go go
And I dey thank you oh
Na you talk say
Anything I yern for my mouth oh lord oh na so e go be so
As e be say I dey speed
Them dey follow my lead
Them know say wetin I do
Them dey follow me dey do
Omo na my way
Follow my way
Na my way e dey pay oh
Na the street dey make the pay

Uhn le le le le le le le le
Jump and pass
Anybody wey no want am
Jump am pass
Anybody wey no want make i go
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Ota kota to ba gbogun timi
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba won fori gba o
Enemies wey no want make I shine
Jump am pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass

Jump am pass

2

Oya tackle tackle tackle ta-ta-ta-tackle tackle your enemies
I no dey fear their face (Jesus)
Tackle ta-tackle ta-tackle tackle tackle
Tackle your enemies
I no dey see their face
I don craze oh
See I no well oh
And if you try me oh
You go hear am oh
See me oh
I dey cool well oh
Because you cool for me oh
We dey blend dey go
Hey omo if you try me
You go hear am
If you toy with my levels
Omo you go fear am
Wetin I do be say
Omo me I no dey blend am
So leave me leave me leave me leave me
Make we blend am

Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Ota kota to ba gbogun timi
Jump am pass
Oshi tiba ba ba ba won fori be oh
Enemies wey no want make I shine
Jump am pass
Negativity in my life
Jump am pass
All the bad belle people for my life
Jump am pass
All the japananapa for my life
Jump am pass

Jump am pass

3

E yeh ma ma ma ma sac tari ba ba ba ba ba heeey
ritual
Kree ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma hey
Ohhh no ohhh no no heeey
Oh Lord oh Lord oh Lord heeey Lord oh Lord na him do am oh
I don thank am oh
Oh Lord as he do am for me
Na him I dey thank am oh
I bless you oh

Anybody wey no like am
Jump am pass
Anybody wey no like as e be
Jump am pass
Holy ghost fire make e burn dem down
Jump am pass
Oya chop this chicken and die
Jump am pass
Nto oh nto hey nto nto hey hey hey hey
Jump and pass
Nto hey nto hey
God don do am hey
I don jump am pass
I don I don I don I don
Jump am pass
I don I don I don I don I don
Jump am pass
I don I don I don I don I don
Jump am pass
God he don make He don make me
Jump and pass
Oshi tiba ba ba ba oshi tiba oh
Otakota to ba gbogun timi heeey
Owo ncha nem
Oshi ti ba ba ba ba won fori be oh
Enemies wey no want make I shine
Heeey ohhh
Everybody oya shibabababa
Everybody shibabababa
Oya eyin omoge shibabababa (2ce)




Eli eli (oh Lord)...
*Beat continues till fade*

Overall Meaning

The lyrics for Terry G's song "Jump Am Pass" express a message of perseverance in the face of adversity. The song encourages the listener to ignore their negative and envious detractors and to focus on their goals with positivity and confidence. Terry G raps with pride about his success as an artist, proclaiming himself to be the president of his own career. He also acknowledges that he wouldn't have achieved such success without the help of God, thanking Him for his blessings.


The phrase "Jump Am Pass" is repeated throughout the song and serves as the central theme, encouraging the listener to overcome obstacles and surpass their enemies. Terry G declares that he will not be deterred by his enemies' negative energy or attempts to hinder his success. Rather, he will "jump and pass" them, leaving them behind him as he continues to forge ahead.


In essence, the song advises the listener to stay focused on their goals and to have faith that with hard work and dedication, they will be able to overcome any obstacle or hindrance in their path. It encourages a positive attitude towards life and a steadfast belief in one's ability to achieve success.


Line by Line Meaning

Uh no uh no
Introduction to the song with a catchy chant that sets the energetic mood


TGP hey
Repeating the artist's name for brand association


Ara mi bale oh
Personal expression to mean 'my body is willing and ready'


Uh no no
Sustaining the initial energy of the song


Uh le ni ohhh
More energy-inducing and hype-building vocal ad-libs


Oh Lord heeey I thank you hey
Outpouring of gratitude to God for blessings and success


Hmmm see me am speaking with confidence (twice)
Boasting of self-confidence, worth, and influence


Terry G get confidence
Self-promotion and reinforcing confidence in his brand


See me be am your president
More self-enforcing and self-aggrandizing statements


Oshi pa pa pa ra pa oshi pa oh
Chorus: repetition of sounds with no concrete meaning to create a catchy tune


Enemies wey no wan gree for me
Referring to people who refuse to acknowledge the artist's success and talents


Jump am pass
Dismissing such enemies by jumping over their negativity and going forward in life


Osi pra pa pa pa pa pa
Chorus repeat of sounds to create an energetic vibe


Satan your power no no no let me miss road I tell you
A plea not to be derailed or brought down by evil spirits and negative influences


Negativity in my life
Acknowledging the presence of negative vibes in one's life


All the bad belle people for my life
Referring to people who have ill-will and negative intentions towards the artist


All the japananapa for my life
Referring to people with hypocritical, two-faced lifestyles who act differently in front of the artist


Oh my lord
Invoke audience's attention towards a new segment of the song


Na you dey make me
Acknowledging positive influence of God in one's life


I dey blow go go
Hyperbole to mean artist's career success and growth


And I dey thank you oh
Continued show of gratitude towards God


Na you talk say
Receiving divine orders and leading a fulfilled life accordingly


Anything I yern for my mouth oh lord oh na so e go be so
Overflow of confidence in receiving all one asks for from God


As e be say I dey speed
Acknowledgement of momentum and speed in career growth


Them dey follow my lead
Recognition of the artist's leadership and influence


Them know say wetin I do
People recognize the artist's unique style and talent


Them dey follow me dey do
People follow the artist's path to success and fame


Omo na my way
Affirmation of choosing the artist's own path


Follow my way
Encouragement to audiences to follow their paths


Na my way e dey pay oh
Acknowledgement of the benefits of choosing one's own path


Na the street dey make the pay
Implication that the kind of job done would determine success regardless of the traditional education one possesses


Oya tackle tackle tackle ta-ta-ta-tackle tackle your enemies
Encouragement to fight against enemies with force and confidence


I no dey fear their face (Jesus)
Reference to Jesus, as a shield against fear and danger


I don craze oh
Exaggeration to show the influence of confidence and success


See I no well oh
Acknowledgement of artist's positive mental state


And if you try me oh
Issue a warning to detractors trying to bring the artist down


You go hear am oh
Repercussions of daring to challenge the artist's success and ownership of talents


He don make He don make me
Affirmation that God has made the artist and gave him success


Owo ncha nem
I am wealthy, a nod to success gained through music


Everybody oya shibabababa
Command to continue dancing and enjoying the song's vibe


Eli eli (oh Lord)...
Closing of the song with reverence to God




Contributed by Isaac P. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@oluwamayowaiyin8300

Lord am grateful am still here 2024 ,Terry you legend πŸ”₯

@PyperSzn

After 9 years we’re still back here to jam this banger🐐

@iykesamuels4125

2023 who is here this song makes me feel young

@0sazemwindepower612

Terry G is the best in Nigeria so far so good β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‘Œ

@sunnytex3710

True

@etinman361

still haven't seen any Nigerian artist who got energy like terry gesus

@victorgodwin6766

Etin Man ..for were e nor dey

@SL-pg4dh

I don't red bull or any other energising drink. I just put in Terry baba CD and let him do his thing.

@oyenmwenekos1022

At all ohh

@priscillaajiduah1096

Konga and portable πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

More Comments

More Versions