Ori mi
Terry G Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴

Another free style is a free style
Free style thing you know alapomeji eh
Terry g eh everybody eh
Ori ori eh jowo jowo
Ori ori gba mi eh i say my head eh
Abeg carry me go place wey I want to dey
Listen up sometimes in our life
We trying we hustling
We trying and we strive but make we no fight
And make we try put sand sand
For person garri eh hi
What you gat is never what I gat
So don’t you try to cut we betting
Show some love and you’ll see sey tomorrow
God go turn and show you too eh
Oya lΠ΅t us pour our holy water
Oya let this peacΠ΅ reign in our mind
Oh mama eh oh papa eh
I thank you eh everybody eh
Ye ori eh abeg carry me go place
Wey I want to dey everybody eh
My head eh abeg please carry me go place
Wey I want to go ori ori mi
Apesin e ori
Ori ori ori mi
Eleda mi ori
Ori ori
Ori itono mi
Ayanmo mi kadara mi
How am living my proceeding
From the beginning oh lord
Na you do am so oh lord
Na you make am so
Use me as an example to others
To show people sey you are the most high
Perfect any perfection in my life
Show me your greatness and your most kind
Ori mi je ki alanu kan dide
Je ki okiki mi goke ori ori eh
Efuku me oya touch your head eh
And prophesy positivity into your life again
Everybody hmmmm ori ori mi
Jowo jowo olorun gbemi soke
Everybody say my head eh
I say make you carry me go big big place
Chai chai obsanjo know me
Fashola sef even goodluck know me
Dem pikin all their pikin know me
I swear them dey walangolo walangolo
Walangolo eh my head eh
My head eh everybody oya touch your head eh
And prophesy positivity to your life again
Everybody say ori mi ori mi eh
Ori mi eh ah ah ah oh no no no
Abeg carry me go up carry me go up eh
Oh my god you know sey and we trying
And we showing love dey go oh my god
I done serve before so as I be as a master
Oya make you dey cast am go
Chai oh no no no no eye meme me me me
I say am am king kong wey dey sing song
Wey dey rock up iin the club
And everybody dey want to
Dey ginjah the swagger dey go
Oh no no si lala wo si wo si lala si lala
Ori mi ye my head eh
My head eh everybody sey ori ori eh
Ah oloun jowo jowo gbemi soke




My head eh my head eh
My head eh ah

Overall Meaning

The lyrics to Terry G's song "Ori mi" revolve around the concept of destiny and personal growth. The chorus, "Ori ori eh jowo jowo, Ori ori gba mi eh, I say my head," emphasizes the importance of one's head or mindset in determining their path in life. The singer pleads with their destiny or higher power to guide them to the place they desire to be.


The verse speaks to the struggles and hustles of life, acknowledging that everyone has their own journey and it's essential to avoid comparing oneself to others. The lyrics suggest showing love and supporting one another, as tomorrow brings possibilities for everyone. The song encourages positivity and spreading peace in one's mind and actions.


Overall, "Ori mi" is a song about embracing one's destiny, seeking personal growth, and maintaining a positive mindset amid life's challenges.




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@abrahamfreeman1563

My love for this track is endless since 2011

@bobbyfrancesco6673

I'm still listening this song! Powerful songπŸ™ βœ¨πŸ™ŒπŸ’―

@johnobaro3043

After all this years I still crying playing the hit Ori mi

@TheDemmy101

love this..9ice n Terry killed this

@ItsJustRoy

"oya touch your head eh and prophecy 'positivity' into your life eh" "eh ori eh, jowo jowo Olurun gbemi s'oke" Terry G baba, God go continue to make you bigger... #TuneOnRepeat

@michaelayohilarious4658

17-02-2020, I'm praying with this!!!

@dipo4life79

9ICE AND TERRY G ON POINT ORI MI

@ritaabad5681

still feeling this song 2019

@joneslarry5549

Boss Terry.... im still feeling this jams big time

@lilmissjay859

Lovin this song.

More Comments

More Versions