E Go Better
Tony Tetuila Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Haa ha ha ha haaaa
Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn
Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh
If you no know say you wan cut hey ehhh I don die
He's alive

People dey hustle dey run go America
Our future leaders dey clear from Africa
Wetin be dis continental confusion
People dey blame the government of our nation
I want to know the price of democracy
Somebody tell me before I go crazy
Which one be dis our people dey suffer
Na only God fit clear dis palaver

Oya tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better

Oya ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

No food for stomach poverty dey spreadi
Dis no be joke o dey talk am for radio
People dey dream dem dey run after luxury
E go better if we build our country o
Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa
Ko'le better for our own private betterment
Cast your vote for the capable leader
Oya run from those who be serious pretender

Oya tell our neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Oya ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Oya ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better
Hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha eh eh ha ha ha ha ha
E go better

Education na the best way to success
After graduation na fighting to progress
No work to do after so many booku o
Pray to God make you no just dey looku o
Na only God o fit clear dis palaver
Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o

Tell your mother o tell your father o
E go better
Tell your sister o tell your brother o e go better e
E go better
Say a prayer oo for our nation o o o o
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go bettero o o o uh
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
E go better
hahaha hahaha ha ha ha ha ha
E go better

Tell your neighbor oo tell everybody
E go better
Tell our governors and Mr president
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Tell baba Iyabo and Mr Shiwaju
E go better
Tell baba Iyabo and Ashiwaju
E go better
Say a prayer oo for our nation
E go better
Dis na the message from Tony Tetuila
E go better
Omo primary school eda mi lohun o
E go better
Omo secondary eda mi lohun o
E go better
University o oya eda mi lo hun o
E go better
All the workers eda mi lo hun o




E go better
Bi ti labi oge

Overall Meaning

The song "E Go Better" by Tony Tetuila is a conscious track with themes revolving around the social, political, and economic issues affecting Nigeria. The song opens with an exchange between Tetuila and someone who has shared something humorous but not necessarily positive. The artist then launches into a scathing commentary on issues such as poverty, government corruption, and the migration of young Nigerians. The lyrics encourage citizens to take action to improve their situation, from casting their vote for capable leaders to working together in their communities.


Tetuila laments the general lack of progress in the country, questioning the price of democracy and pointing out widespread poverty and hunger. He calls upon everyone to say a prayer for the nation, and to work collaboratively towards building a better future. The track is punctuated by the repeated refrain "E go better", expressing hope for a brighter future.


Overall, the song can be interpreted as a call to action, with Tetuila urging his listeners to take responsibility and action to change the fortunes of the country. His frankness and the song's catchy melody have helped make it a beloved tune in Nigeria and beyond.


Line by Line Meaning

Haa ha ha ha haaaa
Tony Tetuila is laughing


Ahan Tetuila wetin happen I tell you something you dey laugh a ahn
Tony Tetuila's friend is surprised that he is laughing and asks him why he is laughing. Tony replies that it's because of what his friend told him.


Make I no laugh na the thing wey you tell me dey make me laugh
Tony says he cannot help but laugh because of what his friend has told him.


If you no know say you wan cut hey ehhh I don die
Tony is teasing his friend and says that if he had not heard what he just did, he would have fainted.


He's alive
Tony's friend assures him that he is still alive and well.


People dey hustle dey run go America
People in Nigeria are working hard and trying to immigrate to America.


Our future leaders dey clear from Africa
The young people who could potentially lead Nigeria to a better future are leaving Africa to seek opportunities elsewhere.


Wetin be dis continental confusion
Tony is bewildered by the lack of clarity and coherence in Africa's political and social sphere.


People dey blame the government of our nation
Many people hold the government responsible for the challenges Nigeria faces.


I want to know the price of democracy
Tony wants to understand the true cost of having a democratic system of government.


Somebody tell me before I go crazy
Tony fears he might lose his sanity if he does not get answers to his questions about Nigeria's democracy.


Which one be dis our people dey suffer
Tony wonders why Nigerians are still suffering despite being a resource-rich nation.


Na only God fit clear dis palaver
Tony concludes that only divine intervention can provide a solution to Nigeria's problems.


Oya tell your mother o tell your father o
Tony urges his listeners to spread the message of hope and positivity to their families.


E go better
Everything will get better eventually.


Tell your sister o tell your brother o
Tony encourages his listeners to spread the message of hope and positivity to everyone they know.


Say a prayer oo for our nation
Tony suggests that people pray for the nation in order to attract divine intervention and blessings.


Dis na the message from Tony Tetuila
Tony reminds his listeners that this message is from him.


No food for stomach poverty dey spreadi
Tony bemoans the high level of poverty and hunger in Nigeria.


Dis no be joke o dey talk am for radio
Tony emphasizes that the issue of poverty and hunger is not a laughing matter and he is addressing it on his radio show.


People dey dream dem dey run after luxury
Despite the high level of poverty, some people are chasing luxury and excess.


E go better if we build our country o
Tony suggests that Nigeria's problems can be solved if everyone works together to build and improve the nation.


Eje ka sowo kpo to help our government haa haaa
Tony suggests that people should work together to support the government and help them find solutions to Nigeria's problems.


Ko'le better for our own private betterment
Tony does not believe it is enough to only focus on one's own personal progress and development, instead people should work for the collective betterment of Nigeria.


Cast your vote for the capable leader
Tony advises his listeners to elect leaders who are capable and have the nation's best interests at heart.


Oya run from those who be serious pretender
Tony warns his listeners to be careful of fake and insincere people who pretend to be leaders but are only out for their own interests.


Tell our neighbor oo tell everybody
Tony reiterates that it is important to spread the message of hope to not just family but friends and even strangers.


Tell our governors and Mr president
Tony wants everyone to reach out to government officials and remind them of their duty to serve the people of Nigeria.


Dis na the message from Tony Tetuila
Tony reminds his listeners that his message of hope is from him.


Education na the best way to success
Tony believes that education is the key to success.


After graduation na fighting to progress
Tony acknowledges that even with education, it takes effort and hard work to make progress in Nigeria.


No work to do after so many booku o
Tony is aware that despite getting an education, many people still struggle to find work in Nigeria.


Pray to God make you no just dey looku o
Tony advises his listeners to pray to God so that they can be proactive and not just sit around waiting for opportunities to come their way.


Moni Baba lo ke o lo maa clear dis palaver o
Tony believes that money is the solution to some of Nigeria's problems and prays that God will provide and bring about change.


Ha ha ha ha ha ha ha ha ha
Tony laughs joyfully as he envisions a bright future for Nigeria.


E go bettero o o o uh
Tony repeats the phrase 'e go better' to emphasize his belief in a better future for Nigeria.


Tell baba Iyabo and Mr Shiwaju
Tony wants his listeners to relay the message of hope to specific political figures in Nigeria, Baba Iyabo and Mr. Shiwaju.


Tell baba Iyabo and Ashiwaju
Tony wants his listeners to relay the message of hope to specific political figures in Nigeria, Baba Iyabo and Ashiwaju.


Omo primary school eda mi lohun o
Tony wants the younger generations, starting from primary school, to hear and believe in his message of hope for Nigeria.


Omo secondary eda mi lohun o
Tony wants the younger generations, including secondary school students, to hear and believe in his message of hope for Nigeria.


University o oya eda mi lo hun o
Tony wants university students to hear and believe in his message of hope for Nigeria.


All the workers eda mi lo hun o
Tony wants all workers in Nigeria to hear and believe in his message of hope for the nation.


Bi ti labi oge
Tony concludes the song by reminding his listeners that Rome was not built in a day, but with time and effort, Nigeria can overcome its problems and become a great nation.




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Written by: Anthony Olanrewaju Awotoye

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@pascalginiforo3208

Tony Tetuila 2024!

@Obnfrost

Caroline dey like baby rubber this song is 20years old God bless Tony

@mideolumide3671

God bless you,Tony Tetuila. Your recent podcast brought me here.

@omoxehinde

Such a jam

@mcdomenica6117

Na all this recent podcasts carry me come here oooooh 😅😅😅😊😊

@adeniyiadedara9357

We plenty no worry 😂😂

@asamaomosimua7615

Pioneer and foundations of hips hop songs in Nigeria 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬...

@abiodunadegbulugbe1746

Word thirty one state Nigeria beat rape 2004^2023

@martwilson-by3wp

I really hope Tony Tetuila is doing well. He was a big part of our childhood.

@Obnfrost

Yes he’s doing well

More Comments

More Versions