By This Time
Wizboyy Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Jos boy jos boy
Wiz boy wiz boy
Wiz boy wiz boy
Jos boy
Ice Prince Zamani
Wizboy Zamani

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Like play like play
We turn to atomic bomb GboOoM
Like play like play
All the girls them be feeling the song
Now we steady raising
Cause they stealing my lines
Marketers are pricing
And I’m feeling so fine

Gloria that’s me on TV
See these days they speak and they believe me
And I’m fly above brass easy
From J Town to Freetown they need me
Yeah see me swagging to the bank homie
I lay it straight and no be say I de plank homie
I got star above on all my rank homie
So be the best and fool my nigga banks homie

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Shey them been talk say
Them been talk say we no go blow up
Shey them no give us protein
Them talk say we no go grow up
But e be like say I put hand for mouth and money I throw up
And I try buy my brand new racey I cause them hold up

Yeah and I’m feeling so fly man
Haters go be for be for me never reply man
Hey Baba God noni
Them de hala my name for the whole country
Yeah Ice Prince Wizboy
We de step on stage
And we de destroy
This boy so good baba God for me
I’m coming on blow now we get money

By this time yesterday
Dem no know who I be
By this time yesterday
I no fit chop belle full
But today for Naija
Na we de run the show
From Europe to America
We dey all over the world

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Oya make we de skimpololo
Oya make we de senkiliwo
Oya make we de skimpololo
All Nigeria be say be say
Od
Od Senkiliwo kiliwo eh

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

Baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
l say baba God na your hand eh ehh
Baba God na your hand eh ehh
Say baba God na your hand eh ehh
Okwa go na your hand eh ehh
Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
Ala banko

J Town
You know what am saying
My name is Ice Prince Zamani
My man Wizboy in the building




That's how we do it
Ala banko to all God does man you know what am saying

Overall Meaning

The song "By This Time" by Wizboyy featuring Ice Prince Zamani is an uplifting track celebrating success in the music industry. The song starts with a chant of both artists' names, and then the lyrics focus on how far they have come in their music careers. The opening lines proclaim that just yesterday, they were unknown, struggling artists who couldn't even afford to eat a full meal. But now, they are the ones running the show in Nigeria and beyond, all thanks to God's hand and their hard work.


The rest of the song is a confident display of their success and a testament to the fact that they proved naysayers wrong when they declared that they would never make it. The catchy chorus repeats the same chant of "Baba God na your hand" (meaning "God, it's in your hands"), emphasizing the role of divine intervention in their meteoric rise to fame. The upbeat tempo of the song, coupled with the energetic performances of both artists, makes "By This Time" a triumphant anthem of perseverance and success.


Line by Line Meaning

By this time yesterday
At this point yesterday, my identity was unknown


Dem no know who I be
No one knew who I was


By this time yesterday
At this time yesterday, I was not able to eat to my satisfaction


I no fit chop belle full
I wasn't able to eat to my satisfaction


But today for Naija
But now in Nigeria


Na we de run the show
We are the ones running things


From Europe to America
From Europe to America


We dey all over the world
We are all over the world


Baba God na your hand eh ehh
God, it is in your hands


Say baba God na your hand eh ehh
I say, God, it is in your hands


Okwa go na your hand eh ehh
'Okwa go' also means 'it is well', so the line means 'It is well in your hands, God'


Okwa I ma na Wizboy and Ice Prince de blow
It's well because Wizboy and Ice Prince have become successful


Ala banko
A slang phrase used to express excitement or joy


Like play like play
Slowly but surely


We turn to atomic bomb GboOoM
We became a powerful force


All the girls them be feeling the song
All the girls love our music


Now we steady raising
We are constantly improving


Cause they stealing my lines
Other artists are copying my style


Marketers are pricing
My music is in high demand


And I’m feeling so fine
I am happy and content with my success


Gloria that’s me on TV
I am on TV, as a celebrity


See these days they speak and they believe me
People now listen and believe in what I have to say


And I’m fly above brass easy
I am flying high with ease


From J Town to Freetown they need me
From J Town to Freetown, people want me


Yeah see me swagging to the bank homie
You can see me walking to the bank with my 'swag'


I lay it straight and no be say I de plank homie
I speak the truth and I am not trying to deceive anyone


I got star above on all my rank homie
I am a star in my own right


So be the best and fool my nigga banks homie
I work hard to be the best, and I don't let anyone fool me


Shey them been talk say
People used to say that


Them been talk say we no go blow up
They said we would never be successful


Shey them no give us protein
They didn't give us enough to grow on


Them talk say we no go grow up
They said we would never grow up(to be successful)


But e be like say I put hand for mouth and money I throw up
But now it looks like I can make it rain money


And I try buy my brand new racey I cause them hold up
I try to buy my new 'racey' car and it's causing a scene


Yeah and I’m feeling so fly man
I'm feeling great


Haters go be for be for me never reply man
Haters will be ignored by me


Hey Baba God noni
Hey God


Them de hala my name for the whole country
They are calling my name throughout the whole country


We de step on stage
We step on stage


And we de destroy
And we rock the show


This boy so good baba God for me
God has been good to me


I’m coming on blow now we get money
I'm on a roll now that I have money


Oya make we de skimpololo
Let's dance the skimpololo


Oya make we de senkiliwo
Let's also dance the senkiliwo


All Nigeria be say be say Od Od Senkiliwo kiliwo eh
Nigeria is feeling this music


J Town
Jos, Nigeria


You know what am saying
You know what I mean


My name is Ice Prince Zamani
My name is Ice Prince Zamani


My man Wizboy in the building
My man Wizboy is here


Ala banko to all God does man you know what am saying
A shoutout to God for making all this possible




Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Written by: Isioma Ofuasia, Panshak Zamani

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@WAVYAKZ_VEVO

still here in 2021 🤞🏾

@ghettoshomies5995

Music industry underate wizboyy alot

@tonychris4real

this combination is so cool...I love wizboy's voice....that voice is one that u can't ignore

@MultiMicheal14

i swear Ice prince is the best when it comes to naija rap...keep killing it

@Cjcool03

I dey love with this song really .... Wizboy and Ice Prince. One Love

@ayambagladys9520

wizzboyy,with the best voice.keep on guys. Africa is proud of u all

@MCNJOKU

My favorite song still 😂

@luckyjohn7456

agbor boys de ontop we stll here 2018 more grace to your elbows wizboy

@azodochianugo2726

July 2023 who is still here

@SuperDonhardy

ice prince ur still ma number one love this song wizzy u got the voice

More Comments

More Versions