Bad To Me
Wizkid Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on, I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you, baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love 'til the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)




Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), okay

Overall Meaning

The lyrics of Wizkid's song "Bad to Me" are centered around a love interest whom he cannot resist despite the toll it takes on him. From the very first line, Wizkid is all in on this girl who is giving him a headache. He is so entranced by her that he is happy to do things her way or his way, and he has already had "two shots," indicating that he is a bit drunk on her presence. Despite any bad thoughts that may come his way, she remains on his mind all day, and he cannot help but want more and more of her.


The chorus of the song emphasizes just how bad this girl is to him, with Wizkid saying that she makes him choke with desire for her, and they love until the morning comes. Her addictive quality is also highlighted, with the only one who knows how she makes Wizkid feel being the girl herself. The song ends with ad-libs in which Casamigos tequila is mentioned, as well as the phrase "wa jogede," which translates to "come dance" in English.


Overall, "Bad to Me" is a love song that showcases the intoxicating nature of being denied someone's love while also illustrating just how much it can drive someone to act out of character.


Line by Line Meaning

Hiye, burst it my way
Come towards me with your full energy


This kind of body don dey cause a migraine
Your body is causing me a headache


And when we leave, we fit do am your way
We can do things your way when we leave


Or if you want, we fit do am my way
Or we can do things my way if you prefer


Hiye, two shot I don take
I have taken two shots and I'm feeling good


You turn me on, I no dey go I one dey
You make me feel good and I just want to stay with you


I no dey care, say the bad mind dem pree
I don't care about the negative thoughts that others have


Money on mi mind all day
I am thinking about money all the time


Lose my way, oh
I am losing myself in love


This kind, this kind love, yeah
This is the type of love that I want


Wey dey make me want more, woah
This love is making me want more and more


Come my way, oh
Please come towards me


I dey want for the night
I want you for the night


Make I know how you feel, how you want
Let me understand how you feel and what you want


Lady, girl, say your body bad to me
Your body is amazing, girl


Pass make I choke, make I feel am, oh
Let me feel your body to the fullest


Baby girl, you know as e be, oh
You know how it is, baby girl


Yeah, we dey love 'til the morning
We are going to love until the morning


Bad girl addicted to me
I am addicted to this bad girl


Only you know as e dey do me
Only you understand how I feel


Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
Some meaningless sounds


De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge)
Some more meaningless sounds


Casamigos (Casamigos)
A brand of tequila


For my amigos (for my amigos)
For my friends


Wa jogede (wa jogede)
Come dance with me


Baby, wa jogede (wa jogede)
Baby, come dance with me


Kon she iyepe (kon she iyepe), okay
Some more meaningless sounds


All for you, baby
Everything I do is for you, baby


If that money dey too much say make you talk
If there is too much money, speak up


'Cause you know the money long, ooh, yeah
You know that there is a lot of money involved


Break your back with it
Let's have fun with it


Yeah, na me and you dey talk, no one involved
It's just me and you, no one else is involved


Baby girl, make I indulge you, yeah
Baby girl, let me spoil you




Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong, Samuel Awuku

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@DJSPARKVEVOs

Fans of WIZKID Inside and Outside NIGERIA gather here let’s APPRECIATE our Living LEGEND TALENTS ( MACHALA X WIZKID FC TO THE WORLD 🌎 ) ❤️🇳🇬

@trota4645

Instrumental here: https://youtu.be/I0h9tO6ec7M

@femiolayiwola939

You keep doing this crap on every video...nobody cares bro

@helptheworld1490

To the fucking world ❤❤

@sophiajude4384

We are here 😍🥳🥳

@adekunleoyinda7593

I swear I never regret for once say I Stan big wizz wizkid machala baba nla wizzy biggest bird big bad wizz 🖤❤️🦅🦅

6 More Replies...

@uthmanemiola2603

After a year and it still hits hard everyday. Wiz the legend 🎉

@KekePfan16

This is the song I will use to dance for my husband on our wedding night before our first time! 🔥🔥🔥

@UZZY18

Marry me

@BhekiSangweni

Afrobeats elements + Amapiano elements = Magic...WizKid went hard on this one 🔥🔥🔥🙌🏿🙌🏿🙌🏿

More Comments

More Versions