Ferrari
Yemi Alade Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh oooo ah ah
Uhmm oh baby ah ah
Ferrari salary ah ah ah

If you love me you go buy me Ferrari ha ha
If you like me you go pay me salary eh eh
Soup wey sweet na money dey cook am
If you want it you go spend to chop eh eh
Cos I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

Oga tia ga na kpa we tego
My mate they do holiday for Chicago
Container nola isi na normal excuse o
I don dey wait so tey wait come dey wait me oh

My front eh my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr Man you must ginger
Gucci oh Fendi oh
Otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari
If you like me you go pay me salary
Soup wey sweet na money dey cook am
If you want it you go spend to chop eh eh
Cos I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

Oga I don tire to stay mainland
E no go bad if you buy me mansion for Banana lsland
Open supermarket for me for Netherlands yes
Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh eh

My front eh my back eh
Dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well
Mr. Man you must ginger
Gucci oh Fendi oh
Otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari
If you like me you go pay me salary
Soup wey sweet na money dey cook am
If you want it you go spend to chop am
Cos I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh oh oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth oh ah ah
No be mouth oh eh

Efisi
Yemi Alade




E dey cool along
Sukan sound

Overall Meaning

In Yemi Alade's hit song, "Ferrari," the Nigerian artist touches on the themes of love and money. She starts by saying that if someone truly loves her, then they would buy her a Ferrari. In addition, if someone just likes her, they would pay her salary. Yemi Alade emphasizes that love cannot just be words, but must be backed up with actions and financial investment. This is evident in the lyrics "Cos I love you no be mouth oh oh oh, No be mouth oh eh, Love no be for mouth oh ah ah, No be mouth oh eh."


Furthermore, Yemi Alade criticizes men who do not put in effort to woo her. She says that men should not just use sweet words and compliments without backing it up with action. She mentions that she is tired of staying on the mainland (an area of Lagos known for being far from the affluent neighborhoods) and would like to live in a mansion in Banana Island (an exclusive neighborhood). Yemi Alade also touches on the Nigerian slang "ginger" which means to motivate or encourage someone to take action.


Overall, "Ferrari" is a song that critiques the expectations that women are burdened with in romantic relationships. It highlights the idea that true love is not just about words, but it requires significant effort, investment, and action.


Line by Line Meaning

Oh oooo ah ah
Expressing joy and excitement


Uhmm oh baby ah ah
Addressing a loved one with affection and desire


Ferrari salary ah ah ah
Mentioning luxury cars and money, which represent wealth and status


If you love me you go buy me Ferrari ha ha
Asserting that actions speak louder than words, showing that true love is backed up by actions that demonstrate commitment, generosity, and sacrifice


If you like me you go pay me salary eh eh
Highlighting the importance of financial stability and security in a relationship, expressing the desire to be provided for and taken care of


Soup wey sweet na money dey cook am
Emphasizing that most good things in life require effort, resources, and investment, indicating that love and happiness cannot be achieved cheaply or easily


If you want it you go spend to chop eh eh
Encouraging people to pursue their dreams and desires, challenging them to work hard and make sacrifices to achieve what they desire


Cos I love you no be mouth oh oh oh
Reassuring that her feelings are genuine and sincere, explaining that love is not just a word, but a feeling that is expressed through actions, emotions, and commitment


No be mouth oh eh
Repeating that love is not just talk, but action


Oga tia ga na kpa we tego
Addressing a man in pidgin English, asking him to take care of her and provide for her needs


My mate they do holiday for Chicago
Comparing herself to others who enjoy luxuries and vacations in exotic places, highlighting her desire for similar experiences


Container nola isi na normal excuse o
Using a local proverb to express that excuses can prevent progress and success, indicating that excuses are not acceptable for failing to meet her needs


I don dey wait so tey wait come dey wait me oh
Expressing impatience and frustration for waiting too long for her desires and needs to be met


Dey do you ishin gbaka
Encouraging someone to behave or act in a way that pleases her, suggesting that it is important to pay attention to her needs and wants


Mr Man you must ginger
Challenging a man to step up and take action, indicating that she desires confidence, assertiveness, and leadership qualities in a partner


Gucci oh Fendi oh
Mentioning luxury fashion brands, indicating that she values material possessions and status symbols


Otelu me teyin telu mufu
Using a local proverb to express that actions speak louder than words, indicating that she wants a partner who is genuine, honest, and reliable


No dey call me sweet pie with nothing oh
Expressing the desire to be appreciated and valued for who she is, not just for her physical appearance or sweet words


Oga I don tire to stay mainland
Expressing dissatisfaction with her current living situation, indicating that she wants to move to a better location


E no go bad if you buy me mansion for Banana lsland
Hinting at her desire for a luxurious lifestyle, indicating that she wants a big house in an expensive area


Open supermarket for me for Netherlands yes
Mentioning an ambitious goal, hinting that she wants to own a successful business or enterprise


Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh eh
Asserting her worth and value, indicating that she deserves to be treated well, and that her partner should be willing to go the extra mile to please her


Efisi
An exclamation in pidgin English, expressing enthusiasm, excitement, or agreement


Yemi Alade
The name of the artist singing this song


E dey cool along
A statement in pidgin English, indicating that everything is alright or under control


Sukan sound
A shoutout to the music producer who created the beat or instrumental for this song




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@mcnight9722

I'm a 48 year old African-American woman and I enjoy watching & listening to Yemi sing and proudly SHOW our African culture with pride (irregarless of subject matter). We don't have enough young & beautiful black women willing to represent heritage ; ) "Applaud her"

@giocheca399

Very nice comment. Appreciated. But there's no such word as "irregardless". I believe you meant 'regardless'?

@ochivictor1688

YES. THINK THAT'S WHAT SHE IS TRYING TO SAY. ''REGARDLESS"

@TheUcey

Funny!!

@atouganaugustin6659

Silvouplemiziklevanjil

@thecargotsold

@gacw19 i love it when i come across grammar nazis.... in this case you are wrong. Irregardless is an actual English word meaning regardless....

Look it up
https://www.google.com/search?q=irregardless&oq=irregardless&aqs=chrome..69i57.5080j0j7&sourceid=chrome-mobile&ie=UTF-8#sbfbu=1&pi=irregardless

7 More Replies...

@driamhane

I'm not African, but I feel so satisfied at how African people are portrayed in her videos... It's beautiful, rich and respectful.

@violetphiri4386

Thank you

@tink6225

thank you oooo

@lullaby508

the effort she puts into her things is obvious. her work is never lazy

More Comments

More Versions