Shine
tim godfrey Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)

Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka

I dey shine 3x
I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x


I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..


My face dey show
My shoe dey shine




Anybody wey no like am
Go call Van Dam

Overall Meaning

The song "Shine" by Tim Godfrey is an anthem of gratitude to God for His grace and blessings which have brought about shine, success and fulfillment in life. The song starts with the singer being asked about what makes him shine, and he confidently responds that it is God Almighty who is responsible for his shine. This assertion is repeated throughout the song to emphasize that the source of his shine is God.


The second verse of the song paints a picture of the singer's joy and happiness as he basks in the goodness of God. He declares that he 'shines bright' like the sun, and even when his enemies try to bring him down, he remains unbroken because God has signed him. The third verse reinforces the idea that God is the baker of his success and that grace has prepared a table for him in the presence of his enemies.


The chorus is an enthusiastic declaration of God's power to make the singer shine. It highlights the idea that the singer's shine is not limited by any person or situation, not even Nepa (an acronym for the Nigerian Electricity Power Authority). The phrase 'Shine Shine Shine' is a repetition that emphasizes the singer's joy, happiness, and gratitude to God.


Line by Line Meaning

People dey ask me say
People often ask me


Wetin dey make me shine
What makes me shine


El le le le
Interjection expressing excitement


I just dey tell them say
I simply tell them that


Na baba loke dey make me Shine (16x)
It is God who makes me shine


Aya Aya
Expression of joy


I dey kaka raka
I am outstanding


No more scatter scatter
No more confusion


Everything kaka raka
Everything is just perfect


I dey shine 3x
I am shining


I dey shine shine shine
I am shining brightly


Brother Nwachukwu
Addressing someone


Listen
Pay attention


I shine bright
I am bright and excellent


The sun dey do IT
The sun is doing its thing


Even my future sef
Even my future wants to be bright


They wan blind me
Some people want to stop me from shining


And when the people try to wan whine me
When people try to bring me down


I no dey fear
I am not scared


Jehovah don sign me
God has approved me


I don’t beg for bread
I don't beg for food


I got the best baker
God provides for me


I’m so high
I am elevated


I look down on sky scrapers
I am higher than tall buildings


He prepared the table before me
God has provided for me in abundance


In the presence of my enemy
Even when my enemies are around


With like 19 waiters
I have many helpers


My face dey show
My face is shining


My shoe dey shine
My shoes are shining


Anybody wey no like am
Anyone who doesn't like it


Go call Van Dam 2x
Go and complain to anyone you like


Nobody go fit to stop my shine
No one can stop me from shining


Nobody go fit to bring me down
No one can bring me down


Even Nepa no go for cut my light
Even the power company cannot stop my shining


And many people don dey wonder why
Many people are wondering why


Twinkle twinkle Little star
Reference to a children's song


Make you no dey wonder
Don't wonder


Na Baba Loke dey make me.....
It is God who makes me shine




Lyrics © BMG Rights Management, Warner Chappell Music, Inc.
Written by: RICARDO GEORGES FEGHALI, EURICO PEREIRA DA SILVA FILHO, LUIS FERNANDO DA SILVA, SERGIO HERVAL DE LIMA, PAULO CESAR DOS SANTOS, CLEBERSON HORSTH VIEIRA DE GOVEIA, JAMIE HARTMAN, KIRIS HOUSTON, JEM GODFREY, JAMIE HOUSTON, BILL PADLEY, JAMIE HOUSTON SCOGGIN

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

Right mind

Prinx Emmanuel is underated, that guy too good.

Akande Promise

I don wait like everlasting for their collaboration and finally, here it comes.

Amapiano Gospel from the Generals

Victor Adebomi

God bless you greatly Tim Geoffrey. Honestly, you're a great blessing to our generation

Naomi Akira

I am praying for everyone who needs a Miracle. Only God can do the impossible, He can make a way when there seems to be no way. Today I pray God touches your health, your home, your family, your faith, and your finances. Amen!!!!

1stKing

JESUS WINNING EVERY DAY VIA SUCH EXCELLENCE. I'm so happyyyyy

ANAVAH

This song has been on repeat since I heard it for the first time yesterday. 💃💃💃

Johnson Elvis

THANK YOU JESUS FOR EVERYTHING ❤

Worship Library

To person reading this never lose hope just when you think it's over God will send you a miracle Amen 📖🙏💪👏

Sharon Adichie

I love the vibes🔥🔥🔥

samson dennis

Just twin brothers in Christ doing what they know how to do best

More Comments

More Versions