Bus Stop
Ajebo Hustlers Lyrics
Jump to: Overall Meaning ↴ Line by Line Meaning ↴
Yeah yeah yeah
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price oh
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes oh
Body so soft
Take your clothes off
Why you're acting so tough
Set road block
For your junction
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Ehn ehn (Hmm hmm)
Nwanna (Confirm)
Nnani (Kpos)
When she burst out with her bum short
Omo na hot hot
I no fit lockup
The kele be like what's up
Hot stuff wey no ready for love talk
But once once she give me pass like puff puff
Of course she loves to kprass at all cost
She loves munches Kit Kat and hobnobs
Small chops she feels bad I'm love struck
But las las a hit man must fall job
Look close right in my eyes (My eyes)
You go see say na your market I dey price oh
Look close right in my eyes (My eyes)
You go see say water comot for my eyes oh
Body so soft
Like puff puff
Take your clothes off
Why you're acting so tough
Set road block
For your junction
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Ehn ehn
Nwanna
Nnani
If you know grace
You must know craze
I been jam the lady for Lekki Toll Gate
Say man no wait
Man go straight to the point
Man no just dey look her low waist
Look close Ejima who goes
I'm here to give you the D
No be Glucose
I gbadun your coordination Ejima kudos
You dey off me when you checkmate my loopholes
Look close right in my eyes
You go see say na your market I dey price oh
Look close right in my eyes
You go see say water comot for my eyes oh
Body so soft
Like puff puff
Take your clothes off
Why you're acting so tough
Set road block
For your junction
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Shey na me and you
I don reach my bus stop oh
Ehn ehn
Nwanna
Nnani
It's Orbeat on the beat
The lyrics of Ajebo Hustlers' song "Bus Stop" is about a man who is pursuing a woman he is interested in. He tells her to look into his eyes and see that he is valuing her and her "market" or worth. He describes her body as soft like puff puff (a Nigerian snack) and urges her to take her clothes off. He boasts about his ability to navigate through her defenses and reach her "bus stop," which might indicate her breaking point or moment of vulnerability. In the second verse, another rapper jumps in and describes his own encounter with the woman and how she resists his advances until he finds a way to win her over.
The song's hook repeats "Shey na me and you/I don reach my bus stop oh," creating a catchy refrain that emphasizes the idea of reaching a destination or goal. The lyrics use Nigerian slang and juxtapose sexual innuendos with the mundane image of a bus stop, making the song both playful and suggestive. The beat also has a high-energy feel with drum beats and electronic effects that enhance the playful yet seductive tone of the lyrics.
Line by Line Meaning
Look close right in my eyes
Pay attention to my eyes
You go see say na your market I dey price oh
You will realize that I am evaluating what you have to offer
You go see say water comot for my eyes oh
You will see that I am not moved by emotional pleas
Body so soft
You have a soft and alluring physique
Like puff puff
As soft and enticing as a popular Nigerian snack
Take your clothes off
I want you to undress
Why you're acting so tough
Why are you being so difficult?
Set road block
You are purposely making it difficult for me to move forward
For your junction
In this situation between us
Shey na me and you, I don reach my bus stop oh
Is it just between the two of us? I have reached my limit with this situation
When she burst out with her bum short, Omo na hot hot
When she wears her tight shorts, it's obvious that she is attractive
I no fit lockup
I can't resist her
The kele be like what's up
She is questioning me
Hot stuff wey no ready for love talk
She is physically attractive but not interested in a romantic relationship
But once once she give me pass like puff puff
But once in a while, she gives in to my advances
Of course she loves to kprass at all cost
Of course, she likes to play hard to get
She loves munches Kit Kat and hobnobs
She enjoys eating sweets
Small chops she feels bad I'm love struck
She is uncomfortable with my infatuation with her
But las las a hit man must fall job
In the end, I will do what I need to do to win her over
If you know grace
If you know how to charm someone
You must know craze
You must also know how to act wild and daring
I been jam the lady for Lekki Toll Gate
I met this woman at a specific place
Say man no wait
I am an impatient man
Man go straight to the point
I am direct in my intentions
Man no just dey look her low waist
I am not just admiring her physical attributes
Look close Ejima who goes
Listen closely, Ejima
I'm here to give you the D
I am interested in a sexual encounter with you
No be Glucose
I am not here for something sweet or temporary
I gbadun your coordination Ejima kudos
I appreciate your ability to keep up with me, Ejima
You dey off me when you checkmate my loopholes
You are frustrating me when you expose my weaknesses
It's Orbeat on the beat
The music producer behind this song is Orbeat
Lyrics ยฉ O/B/O APRA AMCOS
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Mary Ng'ang'a Wanjiku
I keep on hitting repeat on this jam
Don Wesley
Body so soft, like e puff puff....Ajebo hustlers. I've grown to love your music
Asin Barbell
This needs to be remastered urgently, go hear their performance of this song on glitch Africa and you'd see how amazing this song is... Still fire!
Julian A.
i'm addicten to your music much love
okinaye harry
A million shots, zero miss
Denilscene
https://youtu.be/CoAz-SvqIRs
๐ถโ
Adam
This masterpiece is So underrated
Ezekiel Unogwu Egbe
Thank you! So underrated
Abiola Adeoye
Wish you guys would do a uni campus tour starting from Bells uni ๐ฅบ
Denilscene
O No no No no you gat that voice ๐จ๐จ๐ถ๐ซ๐ค๐คโ โ
Big up from italy๐ฎ๐น๐๐ณ๐ฌ๐ฅโก๐ฆ