Oh My Home
Ajebo Hustlers Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Oh no no no no no no no

Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo
Oh my home (No wayo o)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home (No wayo)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of

See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh (Kpos)

I dey carry cutlass any pit wey dem dig
We must jump and pass
Shey na H you dey H wey make you sabi contact
If na hate you dey hate abobbi stop am fast
You wey dey pali with my padi from back
No forget say chinos look like khaki from far
For basic amenities my people dey cast and bind
Who do us this thing the matter suppose cast from time

Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their BP
You no sort course you go see your VC
You no get the job cause you no know the DG
Wayo

Oh my home (No wayo o)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home (No wayo)
Oh my home (No mago mago o)
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of

See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh

Ah yo make way bad boys coming through
Ajebo hustlers




Kops lifestyle
Advante

Overall Meaning

The song "Oh My Home" by Ajebo Hustlers is a commentary on the struggles of everyday life in Nigeria. The lyrics talk about the frustration and disillusionment of the Nigerian people who are trying to find something to believe in, but are faced with constant disappointment and setbacks. The oil prices keep rising, even though the country is one of the world's largest oil producers, and there seems to be no hope of improvement.


The first verse notes that even if you are qualified for a job, you may not get it because of factors beyond your control, such as not knowing the "DG" (Director General). This is a reference to the corruption and nepotism that is rampant in Nigeria's public and private sectors. Instead, people engage in "wayo," or fraud, just to get by.


The chorus ("Oh my home, no wayo, no mago mago, when shall I see my home I dey dream of") expresses the longing for a better life and a more equitable society. The second verse highlights the struggles and sacrifices that Nigerians make daily, including praying and crying for change, but without any tangible results. The lyrics mention the lack of basic amenities as well as the need to be vigilant against those who try to take advantage of you ("If na hate you dey hate abobbi stop am fast").


Overall, the song speaks to the frustration and hopelessness of many Nigerians who feel that despite their best efforts, they are still being held back by systemic issues and corruption.


Line by Line Meaning

Everybody looking for something to believe in
People are searching for meaning in their lives


Oil price rise even with their BP
Even with the company's profits rising, gas prices continue to go up


You no sort course you go see your VC
If you don't bribe your way through education, you won't have access to influential people


You no get the job cause you no know the DG
If you don't have connections, you won't get the job


Oh my home (No wayo o)
I long for my home without any deception


Oh my home (No mago mago o)
I long for my home without any fraudulent activities


When shall I see my home I dey dream of
I wonder when I will be able to see the home I dream of


See my people say dem don pray tire oh
My people say they have prayed so much they are exhausted


See my people say dem don cry tire oh
My people say they have cried so much they are exhausted


Them cast and bind by fire oh
They have been cursed and bound by fire


Fire oh
The curse of the fire


I dey carry cutlass any pit wey dem dig
I am prepared to face any challenge that comes my way


We must jump and pass
We must overcome obstacles and persevere


Shey na H you dey H wey make you sabi contact
Is it through illicit means that you know influential people?


If na hate you dey hate abobbi stop am fast
If you are hating for no reason, stop it immediately


You wey dey pali with my padi from back
You who are friends with my friend behind my back


No forget say chinos look like khaki from far
Don't forget that appearances can be deceiving from afar


For basic amenities my people dey cast and bind
My people have to struggle for their basic needs


Who do us this thing the matter suppose cast from time
Whoever caused our troubles should be cursed from the beginning of time


Ah yo make way bad boys coming through
Warning: Bad boys are coming through


Ajebo hustlers
Self-made, hardworking individuals


Kops lifestyle
An authentic and genuine lifestyle founded by the group


Advante
A brand associated with quality and advancement




Lyrics ยฉ O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@mupinicreativestudios1997

The guy can rap

@wisdomemeka101

Oh my home๐Ÿ™๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธโœ…

@michaelameh3169

This song is a banger. Still fresh!!

@abiolaadeoye6024

๐Ÿ™ bless up for this song. It feels nostalgic

@kihlah2480

Bless up โค๏ธ
I've got this on repeat since yesterday

@yassinchadibf4e

This the one โ˜๏ธโ˜๏ธโ˜๏ธ

@yebzy

Underrated song

@celestialboycee

Kpos lifestyle ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅโœŒ๏ธ๐Ÿ‘Š

@emmagcee9251

Omo I love this one

@kokouvimawusitogbe9684

She make me haiii level nice music robert lafrikain

More Comments

More Versions