Nobody
Erigga Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Abeg, I gat giv praise to God mehn
Gone me dis far
Ahhn ahhn abeg, paper
its paper, Abeg.
Ogene oruno, sobure ohu noh
Oluwa drop ladder, I wan com meet u
for all d blessing u dey giv me
I wan come greet u, na bcos of u me and devil dey get issue, e wan buy my soul, with money wey long lyk tissue
ofrukpe want perform, I report am.
but big bible dey insyd my three cutter
spiritual bullet proof, wey be say dey no dey see
dey want shoot buh na God be my odeshi
I get pay everyday mehn, forget month end
make dem talk, na there shoki na im go shock dem
dey look me lyk monkey, put for u, I dey look u lyk Banana how are u, I will chop u raw.

Nobody big pass God... at all at all
Nobody big pass God, at all at all
Nobody bigi pass my God oo at all at all
Nobody rich reach my God o, at all at all
Every morning wen I Wake up, I dey tank d Lord for blessing.
Anything my broda do me, I dey take am as a lesson
Na talent I carry come, buh see as e dey go
the kind money wey I get, go full three Ghana must go
So help me thank O Lord.
For all DAT He has done, so join me praise d lord(jeje)
for all DAT He has done(jeje)
So join me sing d praise(jeje)
Allah ah ah ah
Ogene oruno, sobure ohu no
Omo, No get am twisted o, its still ur boi erigga new money mehn




nobody big pass God, u no understand?
we are loyal, let's go to d church right nw

Overall Meaning

In the song Nobody by Erigga, the singer starts by thanking God for bringing him this far. He requests permission from God to climb his ladder, meet him and express his gratitude for all the blessings he has received. The singer acknowledges that he has had issues with the devil, which continue even to this day, but he is resistant to selling his soul to Satan, no matter how much money he offers. The song then goes on to emphasize that nobody is bigger than God and that he is the source of all blessings. The song acts as a metaphorical warning to those who try to hurt him, as he has spiritual bulletproof armour that cannot be breached. He ends the song by thanking God again for all the blessings he has received, stating that nothing and nobody can ever compare or surpass the greatness of God.


One interesting fact about Nobody by Erigga is that the song was released on the 25th of May 2017 as a single after much anticipation. The song was a hit and enjoyed airplay across Nigeria and the continent. Another interesting fact is that the song was one of the singles that led to the release of the critically acclaimed album, "A trip to the south," which was released in 2017. Additionally, the song has been covered by various musicians in different parts of Africa, where it was received with enthusiasm. The song's chorus has even been used as a ringtone and notification tone for mobile phones.


Another interesting fact is that the song's lyrics resonate with many young people in Nigeria and beyond, who are struggling to make ends meet and find their way in life. The lyrics are also relatable to religious people and carry a message of hope and faith in God. Furthermore, the song has gone on to become a street anthem in many cities in Nigeria, where it is played at carnivals and street parties.


The chords for Nobody by Erigga are currently unknown.


Line by Line Meaning

Abeg, I gat giv praise to God mehn
I have to give praise to God for bringing me this far.


Gone me dis far
God has brought me this far in life.


Ahhn ahhn abeg, paper
Please, I need money.


its paper, Abeg.
I need money, urgently.


Ogene oruno, sobure ohu noh
Musical instrument, please play for me.


Oluwa drop ladder, I wan com meet u
God, please make a way for me to come to you.


for all d blessing u dey giv me
I am grateful for all the blessings you have given me, God.


I wan come greet u, na bcos of u me and devil dey get issue, e wan buy my soul, with money wey long lyk tissue
I want to come and greet you, God, because the devil is trying to buy my soul with money that will fade away like tissue paper.


ofrukpe want perform, I report am.
A fraudster wants to perform fraudulent activities, I will report him.


but big bible dey insyd my three cutter
I keep a big Bible inside my pocket.


spiritual bullet proof, wey be say dey no dey see
I am protected spiritually, and no one can see it.


dey want shoot buh na God be my odeshi
People want to harm me, but God is my protector.


I get pay everyday mehn, forget month end
I receive payment every day, not just at the end of the month.


make dem talk, na there shoki na im go shock dem
Let them talk, they will be surprised when they see my success.


dey look me lyk monkey, put for u, I dey look u lyk Banana how are u, I will chop u raw.
They see me like a monkey, I see them as easy prey.


Nobody big pass God... at all at all
No one is greater or more powerful than God.


Nobody rich reach my God o, at all at all
No one's wealth can compare to what God possesses.


Every morning wen I Wake up, I dey tank d Lord for blessing.
Every morning when I wake up, I thank the Lord for his blessings.


Anything my broda do me, I dey take am as a lesson
I view any negative experience caused by my brother as a learning opportunity.


Na talent I carry come, buh see as e dey go
I came with talent, but things are not turning out as expected.


the kind money wey I get, go full three Ghana must go
The money I get will fill three Ghana-must-go (large) bags.


So help me thank O Lord.
Please help me to thank God.


For all DAT He has done, so join me praise d lord(jeje)
Let us praise God together for all he has done.


Allah ah ah ah
A way of praising God in Islam.


Omo, No get am twisted o, its still ur boi erigga new money mehn
Don't get it twisted, it's still me, Erigga, the new money man.


nobody big pass God, u no understand?
No one is greater than God, don't you understand?


we are loyal, let's go to d church right nw
We are loyal to God, let's go to church now.




Writer(s): erigga

Contributed by Alice D. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

Adekpeisaac69@gmail


on A Trip to The South

U bam bro I like your style

More Versions