Get Me
Falz Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Ah yeah bad guys in the building

Yeah I dey for bed since I dey try move
In my 27years I never see this kind groove
We dey fight hangover me and my guy Jones
And I no dey I too dey like booze
You know that kind level wey you don shack to
Wey you see every girl like if I catch you
Lola say she want place Make we come highschool
Okay thank you
But me I'm quite cool
I don't know about Jones but use your best effort
I'm a good man I don't succumb to peer pressure
I shack up I demo only for like 10 seconds
For the shortest resistance I hold the best record

20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the Claro
I come start to wonder
Let me go for parole

They don get me
See as fine girl dey wound person
l dey form hard when nobody send me
Chai they don get me
Ah they don get me
See as fine girl dey wound person
l dey form hard when nobody send me
Chai they don get me

l dey prove hard guy
Ah dey there dey form stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month
She give me space cake
She say guy come chop
Ah say gimme space wait my heart wan stop
Ah still try comport
Many guys don knock
Make them like form 12
All my guys don talk
I chop the cake finish
Now ah see the light
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I no know wetin Jones don add to him Sprite
But na Psalm23 wey my guy dey recite

20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the Claro
I come start to wonder
Let me go for parole o oo

They don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai they don get me
Ah they don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai they don get me

I dey ask Lola why the sun dey rise in the night
Chai they don get me
Na Psalm23 wey my guy dey recite
They don get me
Aah dey don get me
See as fine girl dey wound person




I dey form hard when nobody send me
Chai they don get me

Overall Meaning

In Falz's song "Get Me," the lyrics depict a scene of partying and getting caught up in the excitement and influence of alcohol and drugs. The song opens with the singer expressing how he has been trying to move and be productive but ends up succumbing to the temptation of partying. He mentions a friend named Jones and how they are fighting hangover together. The singer claims to be cool and unaffected by the peer pressure, stating that he only indulges in the partying for a short period of time.


As the song progresses, the lyrics describe the effects of the substances consumed. The singer admits to smoking a blunt despite not usually being a smoker. The high becomes so intense that it feels like it will last for a month. The mention of Lola passing the "polishi" and the request to smoke the Claro indicates the consumption of drugs. The lyrics reveal how the singer starts questioning his actions and desires parole from the chaotic party environment. Despite the internal struggle and confusion, the singer seems to enjoy the company of a fine girl at the party.


Overall, "Get Me" portrays the experience of getting caught up in the allure of partying, indulging in substances, and succumbing to peer pressure while expressing a sense of self-awareness and mild regret for his choices.


Line by Line Meaning

Ah yeah bad guys in the building
There are confident and daring individuals present in this place


Yeah I dey for bed since I dey try move
I have been in bed as I have been attempting to make progress


In my 27 years I never see this kind groove
Throughout my 27 years of life, I have never witnessed this type of enjoyable atmosphere


We dey fight hangover me and my guy Jones
My friend Jones and I are struggling with the effects of a hangover


And I no dey I too dey like booze
And I don't usually indulge in excessive alcohol consumption


You know that kind level wey you don shack to
You are familiar with that level of lifestyle that you have embraced


Wey you see every girl like if I catch you
Where you perceive every girl as a potential conquest


Lola say she want place Make we come highschool
Lola expressed her desire to go somewhere reminiscent of our high school days


Okay thank you
Alright, thank you


But me I'm quite cool
But I am perfectly fine


I don't know about Jones but use your best effort
I am unsure about Jones, but try your hardest


I'm a good man I don't succumb to peer pressure
I am a respectable individual who does not yield to peer influence


I shack up I demo only for like 10 seconds
I engage in casual encounters, but they only last for a short duration


For the shortest resistance I hold the best record
I have an outstanding record when it comes to quickly overcoming obstacles


20 minutes later
After 20 minutes


Hot don cool down brother
The intense excitement has subsided, my friend


We don stop to bother
We have ceased to be concerned


Shayo don dey enter
Alcohol is now starting to take its effect


Lola pass the polishi
Lola hands around the cigarette


Make we smoke the Claro
Let's smoke the Claro cigarette


I come start to wonder
I begin to contemplate


Let me go for parole
Allow me to take a break


They don get me
They have caught up with me


See as fine girl dey wound person
Observe how attractive women can emotionally affect someone


I dey form hard when nobody send me
I am trying to appear tough even when no one is challenging me


Chai they don get me
Oh, they have caught up with me


Ah they don get me
Oh, they have caught up with me


l dey prove hard guy
I am trying to demonstrate that I am a tough individual


Ah dey there dey form stunt
I am present, pretending to act impressively


Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Even though I don't smoke, I have finished consuming a cigarette


Ah dey mix when already sef guys don drunk
I am drinking alcohol when others around me are already intoxicated


The high come dey be like say e go last one month
The euphoria is becoming intense, giving the impression that it will last for a month


She give me space cake
She offers me a cannabis-infused cake


She say guy come chop
She suggests that I should consume it


Ah say gimme space wait my heart wan stop
I decline, asking for some time as my heart is starting to race


Ah still try comport
I am still attempting to remain composed


Many guys don knock
Several individuals have approached me


Make them like form 12
Let them pretend to be police officers


All my guys don talk
All my friends have had their say


I chop the cake finish
I have finished consuming the cake


Now ah see the light
Now, I am starting to understand the situation


Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I question Lola about the unusual occurrence of the sun rising at night


I no know wetin Jones don add to him Sprite
I am unaware of what Jones has added to his Sprite drink


But na Psalm23 wey my guy dey recite
But Jones is reciting Psalm 23


I dey form hard when nobody send me
I try to act tough without provocation


Chai they don get me
Oh, they have caught up with me


Ah they don get me
Oh, they have caught up with me


I dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I inquire from Lola about the sunrise occurring during the night


Chai they don get me
Oh, they have caught up with me


Na Psalm23 wey my guy dey recite
My friend is reciting Psalm 23


They don get me
They have caught up with me


Aah dey don get me
Oh, they have caught up with me


See as fine girl dey wound person
Look at how captivating women can emotionally affect an individual


I dey form hard when nobody send me
I am pretending to be tough without any provocation


Chai they don get me
Oh, they have caught up with me




Lyrics ยฉ IMMENSUM MUSIC, Downtown Music Publishing
Written by: FOLARINDE FALANA

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions