Bad Belle
Mr. 2kay Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate

Say when you dye chill I dey work
Now you dey cold I dey hot
When you dey chop I dey fast
Now you dey slim I dey fat

I won make you know something
make you hear something
Sey me and you fit be age mate
We fit be room mate
We no be grace mate
My blessings and your own no be the same

No be the same

Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate

Right now dey call me big man with big God
With big God
For the 43k is for malisa
Sey na God wey dey bless me like this

Baby don go high no cannabis
Saying no cannabis
No men for mali wey go hold money
I get men for Canada wey like to dey jagbana
I get men for west strong men like Bolaji

Bad belle won push fall for gutter
Eh eh eh
But oluwa bless us with bread and butter
Eh eh eh
See pako don turn aje butter
Dem no believe oh
Sey my money get weight
No be your mate

I be street oh
I be street
I be street oh
I be street

I gat my mind on my money
My mind on my money all day
I gat my mind on my money
My mind on my money all day

Wonder wonder




Wonder wonder
Wonder wonder

Overall Meaning

The lyrics of Mr. 2kay's song "Bad Belle" convey a message of triumph over haters and the belief in one's own blessings and success. The first verse suggests that despite the jealousy and negativity thrown by others, the singer remains unfazed and continues to rise. "Bad belle won push fall for gutter" means that the intentions of those with ill will will ultimately backfire and they will end up in a state of defeat.


The lyrics also emphasize the blessings and abundance that the singer has received from God ("oluwa bless us with bread and butter"). This is further reinforced by the line "See pako don turn aje butter." The word "pako" is a Nigerian slang term for poverty, and "aje butter" describes a state of prosperity or a rise in financial status. The singer expresses the disbelief of others when they witness their wealth and success.


The next verse portrays a contrast between the singer and their haters. While the haters are idle and stagnant, the singer is constantly working hard and progressing. The lyrics convey the message that while the haters were enjoying their moment of leisure, the singer was building their success. However, now that the tables have turned, the haters are left behind and the singer is thriving.


The final verse celebrates the power and influence that the singer has gained. They are referred to as a "big man with big God" because their success is attributed to divine blessings. The mention of various locations such as Mali, Canada, and West Africa implies that the singer's success and connections extend beyond local boundaries. This further emphasizes their superiority over their haters.


Overall, the lyrics of "Bad Belle" tell a story of resilience and triumph over adversity. The singer remains focused on their goals, deflects negativity, and rises above the haters. Their success is attributed to divine blessings and their hard work, which sets them apart from those who doubted them.


Line by Line Meaning

Bad belle won push fall for gutter
People with negative intentions want to see me fail and end up in a bad situation


But oluwa bless us with bread and butter
But God has blessed us with abundance and prosperity


See pako don turn aje butter
Even the poor and insignificant can rise to greatness


Dem no believe oh
They don't believe it


Sey my money get weight
My wealth has substance and significance


No be your mate
You are not on the same level as me


Say when you dye chill I dey work
While you were relaxing, I was working hard


Now you dey cold I dey hot
Now you are struggling while I am thriving


When you dey chop I dey fast
While you were enjoying, I was hustling


Now you dey slim I dey fat
Now you are suffering while I am prospering


I won make you know something
I want to enlighten you about something


make you hear something
Listen to me


Sey me and you fit be age mate
We may be of the same age


We fit be room mate
We could be roommates


We no be grace mate
But we are not equal in terms of blessings


My blessings and your own no be the same
I have different blessings compared to yours


No be the same
They are not the same


Right now dey call me big man with big God
Currently, they refer to me as a successful person with a powerful God


For the 43k is for malisa
In this life, you have to strive for success


Sey na God wey dey bless me like this
It is God who blesses me in this way


Baby don go high no cannabis
My darling has achieved great heights without resorting to drugs


Saying no cannabis
I am emphasizing that there is no drug involvement in her success


No men for mali wey go hold money
There are no men in Mali who have wealth


I get men for Canada wey like to dey jagbana
I have connections with wealthy people in Canada who like to live luxuriously


I get men for west strong men like Bolaji
I have powerful allies in the western region, individuals like Bolaji


I be street oh
I am from the streets


I be street
I am from the streets


I be street oh
I am from the streets


I be street
I am from the streets


I gat my mind on my money
I constantly focus on my wealth


My mind on my money all day
My thoughts are consumed by my financial pursuits all day long


Wonder wonder
It's a wonder


Wonder wonder
It's a wonder


Wonder wonder
It's a wonder




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS
Written by: Abinye David Jumbo

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found