God Can Bless Anybody
Mr. 2kay Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

My brother God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so no be by power o
No be by sense o nobody special pass

My Sister God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so no be by power o
No be by sense o nobody special pass oh no oh no

Shebi na God wey bless Timaya
Same God na him lift me higher
Nobody believe say kukere go blow Iyanya
E no dey tire
Na the work we dey do wey bring the rabba

Dem tell me so many no
But that no dey ginger me o
And I no dey give up o

Oga if nobody encourage you encourage yourself o
That's why I sell Kerosene o even sell coconut o
You know o so many dey underrate
Eledumare elevate
Baba shame all of them wey dey hate

My brother God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so no be by power o
No be by sense o nobody special pass

My sister God can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you see me so no be by power o
No be by sense o nobody special pass special pass oo

You see rain no fit fall for one person roof
Oya make I show you the proof
Nah Port Harcourt wey me I dey o
Eledumare picki my call o

Ai, see for the street
I don see rough see I no take defeat
I don see rough see I no take defeat
I no forget when I beg for something to eat

Now I'm living large gbagbe
See plenty motor dey garage gbagbe
Na the same boy wey dem laugh gbagbe
They no know say I dey plot my graph yes o ooo

I no go ever lack o tamuno gat my back o
You must have heard of my story so I say

My brother God can bless anybody
Make you no looku down on anybody no looku down o ee
As you see me so no be by power o
No be by sense o nobody special pass

My sister God can bless anybody
Make you no looku down on anybody
As you see me so no be by power o




No be by sense o at all
Nobody special pass special pass.

Overall Meaning

The song "God Can Bless Anybody" by Mr. 2Kay is a message of hope and encouragement to anyone who might be going through tough times or facing challenges. The chorus emphasizes that God can bless anyone regardless of their background, strength, or weakness. The lyrics encourage listeners not to look down on anyone because everyone has the potential to succeed in life. Mr. 2Kay shares his personal story of overcoming challenges, starting from when he worked as a kerosene and coconut seller to when he became a successful musician. He also mentions other successful Nigerian musicians who received blessings from God despite facing obstacles and naysayers.


The lyricist highlights that it is human nature to underestimate people or to be underrated, but God can elevate anyone above their circumstances. Mr. 2Kay encourages people to believe in themselves and not to give up on their dreams. He acknowledges that it might take hard work and perseverance to attain success, as seen in his story of selling kerosene and coconuts while striving towards his musical aspirations. The song is a reminder that with faith and determination, anyone can achieve success, and we all should treat everyone with respect, dignity and value, regardless of their present or past conditions.


Line by Line Meaning

My brother God can bless anybody
God has the ability to bless anyone, regardless of who they are


Make you no look down on anybody
Don't look down on anyone because you never know who God might decide to bless


As you see me so no be by power o
My success is not solely based on my own power or ability


No be by sense o nobody special pass
It's not just about intelligence, nobody is more special than anyone else


My Sister God can bless anybody
God can bless anyone, regardless of gender


Shebi na God wey bless Timaya
Timaya's success was due to God's blessings


Same God na him lift me higher
The same God who blessed Timaya has also lifted me up


Nobody believe say kukere go blow Iyanya
Nobody believed that Iyanya's song 'Kukere' would become a hit


E no dey tire Na the work we dey do wey bring the rabba
It's our hard work that brings us success, and we shouldn't give up


Dem tell me so many no
Many people have told me 'no'


But that no dey ginger me o
But their 'no' doesn't discourage me


And I no dey give up o
I never give up


Oga if nobody encourage you encourage yourself o
If nobody is there to encourage you, you have to learn to encourage yourself


That's why I sell Kerosene o even sell coconut o
That's why I sell kerosene and even sell coconuts to make a living


You know o so many dey underrate
Many people underestimate me


Eledumare elevate Baba shame all of them wey dey hate
God will elevate me, and shame all those who hate and underestimate me


You see rain no fit fall for one person roof
Bad things can happen to anyone, no one is exempt from life's challenges


Oya make I show you the proof
Let me show you an example


Nah Port Harcourt wey me I dey o
I live in Port Harcourt


Eledumare picki my call o
God answered my call for help


Ai, see for the street
In the streets


I don see rough see I no take defeat
I've been through tough times, but I never gave up


I no forget when I beg for something to eat
I remember when I used to beg for food


Now I'm living large gbagbe
Now I'm living well, forget the past


See plenty motor dey garage gbagbe
I have many cars in my garage


Na the same boy wey dem laugh gbagbe
I'm the same guy they used to laugh at


They no know say I dey plot my graph yes o ooo
They didn't know that I was working to achieve my goals


I no go ever lack o tamuno gat my back o
I'll never be in need because God has my back


You must have heard of my story so I say
You may have heard my story, which is why I'm saying this




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS
Written by: Idahams Idahams

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@princesskavodloza

My God.... I saw a video made by a certain lady, and she played this song.
She was singing it 😭😭😭😭
And I loved the song .
It really lifted my faith up .πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™πŸ‘πŸ‘
So I said to myself I want this song in my phone, um so inlove with it . And here I am , I have found it


#. Um blessed by this song

# Thnk you guys



All comments from YouTube:

@johnnymventure5564

I was call a failure and told in my face i will never be useful but today i am a CEO of my own company in Canada. Glory be to God.

@fodaykamara1235

Like seriously dear

@richardsilavwe4526

I testify...I grew up in a small village in Zambia. My dad, a primary school teacher died when i was only 6years old leaving my 6 siblings and my unemployed mother to fend for ourselves. My mother tried her best to provide for us but many are the nights we went to bed hungry. We had to beg relatives for food. I remember one time mum sent me to one of our relatives to ask for food only to be told that they only had food to feed their pigs. I remember hearing my mum cry at night and i felt so helpless. Years went by and God worked through my uncle who sent mum transport for us to travel to the city....Fast forward. I hold a bachelors in Computer Science. Tomorrow will be my last day working for the bank i have been with for 3years because I'm starting my new job at the American Embassy next Monday. INDEED GOD CAN BLESS ANYBODY. I hope this encourages someone who is going through a tough time to never give up on God. Your time is coming!

@kihlakinga6900

I have been Hawking on the street from childhood n paying my school fees.Today I'm a holder of bachelor degree in nursing n midwifery.Thank u lord

@makansacisse8951

God bless you hustle

@mercykofi2763

Hallelujah and amen iJMn, praise be to God Almighty πŸ™πŸ™‡β€β™€οΈ

@chillietamore4555

Congrat Kihla Kinga..May God continue to bless your hustle

@nathanielandrew403

Congratulations

@Encrypted628

If you interested, try to write this NCLEX exam, and see what happens after you pass it. All the best

18 More Replies...

@kingsleyuche3616

I walked all streets in Benin City hawking food items for my mom years ago. We were mocked by neighbors and some family members. I was determined to succeed and education was the escape route. Fast forward to 2022, I own businesses in the biggest city in the world, New York. My mom is living like a governor wife in her own house built by her own son. God can bless anybody y’all, believe that.

More Comments

More Versions