Lagos To Kampala
RUNTOWN Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

The girl them wan take photo
Them love me them love the guy for igboro
Brother live no be two
That's why right now my last name na yolo
And nowadays we dey keep am on the low low
But if na jangolo all on mine me solo
Na so the boy go
From the ghetto to international

I say Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
London to New York to Kigali
Huh all the ladies just dey look for me
Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
Runtown and Wizziy don't go funny
Oh all the girls just dey fight for me

Thank God say God no be man
Thank God for the money in the bank oh
Me am just sticking to the plan
Me am just winning every time oh

And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter ehh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boys just dey waka eh

On the low I wanna tell you all the things wey you know no
I say for ghetto on the street wey I dey
I just dey hustle I dey pray make I blow
But now see am on a row
See I dey drop the song back to back
See I dey go all the place wey dem no go
And my gbedu don dey make the girls loco

I thank God say God no be man
Thank God I just stick to the plan oh
Me I no dey fight any man
Say me want money in the bank oh

And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter ehh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boys just dey waka eh

I never finish
I never talk the one wey happen for Ojota
Some been think say the boy no go blow
I no only blow oh the Runtown na big boy doro
Anytime wey we match up the place
Runtown and Wizziy everybody kolo
And you already know
From the ghetto to international

I tell you say I never finish
I never tell you one wey happen for Shitta
When the boys tell me say I no go blow
Even Solo tell me say I no go blow
Even Solo tell me say I no go blow
But now I be boss
See I be actor for the film them be boss
See I dey run everything I be doro
Star boy doro
International doro oh eh

Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
London to New York to Kigali
Huh all the ladies just dey look for me
Lagos to Kampala
Say na we dey make the place catch fire
Runtown and Wizziy don't go funny
Oh all the girls just dey fight for me

Thank God say God no be man
Thank God for the money in the bank
Me am just sticking to the plan
Me am just winning every time oh

And my money on my mind
And my mind on my matter
Mind on my matter ehh
24/7 say the boy just dey waka eh
Boys just dey waka eh

Eddy boy just dey waka eh
Eddy boy just dey waka eh
Eddy boy eddy boy just dey waka eh
Eddy boy just dey waka eh

Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah
Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah




Runtown Wizziy baby ah
Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah

Overall Meaning

In "Lagos to Kampala", Runtown speaks of his rise to fame and fortune, citing that he has come a long way. The song highlights how ladies love and adore him everywhere he goes because of his newfound wealth and influence. The chorus gives insight into the places Runtown has traveled to, including Lagos, Kampala, London, New York, and Kigali, where he also claims to have a high following of women. He thanks God for his success and affirms his commitment to his hustle.


In the first verse, Runtown highlights how girls are attracted to him wherever he goes. He also alludes to the fact that he comes from an impoverished background where nothing came easily. Through hard work and dedication, he has now attained a lifestyle of luxury, where he claims to keep low-key though his fame and popularity keep rising day by day. In the second verse, Runtown repeats his commitment to the hustle, adding that he is grateful for the money in the bank and sticks to his plan. He also gives more insight into his past and how he was once doubted by his peers who told him he would not achieve success, but now he has become a boss.


Line by Line Meaning

The girl them wan take photo
The girls want to take pictures with me


Them love me them love the guy for igboro
They love me and the guys back home in the neighborhood


Brother live no be two
Life is short


That's why right now my last name na yolo
That's why I live for the moment


And nowadays we dey keep am on the low low
We keep things private now


But if na jangolo all on mine me solo
But if it's a big event, I'll handle it myself


Na so the boy go
That's how the boy does it


From the ghetto to international
From the neighborhood to the world stage


Say na we dey make the place catch fire
We're making the place hot


Huh all the ladies just dey look for me
All the ladies are after me


Runtown and Wizziy don't go funny
Runtown and Wizziy are serious


Oh all the girls just dey fight for me
Oh, the girls are fighting for me


Thank God say God no be man
Thank God that God is not a man


Me am just sticking to the plan
I'm just sticking to my plan


Me am just winning every time oh
I'm always winning


And my money on my mind
I'm focused on making money


And my mind on my matter
I'm focused on my own business


24/7 say the boy just dey waka eh
24/7 the boy is just moving


On the low I wanna tell you all the things wey you know no
I want to tell you the things you don't know about, privately


I say for ghetto on the street wey I dey
I'm from the ghetto, the streets where I grew up


I just dey hustle I dey pray make I blow
I'm just working hard and praying for my breakthrough


But now see am on a row
But now I'm on a roll


See I dey drop the song back to back
I keep releasing songs one after the other


See I dey go all the place wey dem no go
I'm going to places people don't usually go


And my gbedu don dey make the girls loco
My music is driving the girls crazy


I never finish
I'm not done yet


I never talk the one wey happen for Ojota
I haven't told you what happened in Ojota


Some been think say the boy no go blow
Some thought I wouldn't make it big


Even Solo tell me say I no go blow
Even Solo thought I wouldn't make it big


But now I be boss
But now I'm the boss


See I be actor for the film them be boss
I'm acting in films and I'm the boss there


See I dey run everything I be doro
I'm running everything and I'm the best


Star boy doro
I'm the star boy


Eddy boy just dey waka eh
Eddy boy is just moving


Maleek Barry Runtown Wizziy baby ah
Maleek Barry, Runtown, and Wizziy are here




Lyrics Β© KVZ MUSIC PUBLISHING

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@MayaOprah

2024 and this song is still jamming
Wizkid and πŸ’–a u t h e n t i c v i e w s πŸ’– are the perfect duo to go big

@RichardSebeko

2023 and i still go gaga over this song. i love being african from LESOTHO TO SA TO UGANDA AND NIGERIA. GOD blessed us highly.

@johndavid2958

πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

@johndavid2958

The song is so fucking alright

@user-cj3bo3bz5l

This is than a Song my brother

@najib498

As a ugandan who lives in kampala this song makes me feel proud of my city big up to u guys

@mohasdrone

2023 still a banger.β€οΈπŸ‡³πŸ‡¬

@akandondaelly6205

Replying from Kampala , you made us proud πŸ‡ΊπŸ‡¬

@johnizukanjiphiri9171

Maleek Berry deserves credit for the beat.

@user-bh8sk3tm4l

As a Ugandan πŸ‡ΊπŸ‡¬its a tradition to come here and watch this video once in a whileπŸŽ‰

More Comments

More Versions