Mosquito Song
Seun Kuti Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

E get one think wey we don dey live with (We Africans)
E get one think wey we don dey live with (We Africans)
Na small matter but na big matter too (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)

Na wetin be this matter sef
Na wetin be this matter sef
Mosquito dey bitin me
E bite me I sick for body

E bite me for hand (Mosquitto dey)
E bite me for leg (Mosquitto dey)
E bite me for ear (Mosquitto dey)
Even bite me for mouth (Mosquito dey)
E bite me for nose (Mosquito dey)
E bite me for yansh (Mosquito dey)
Event bit me blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra
Tell me now now now now
Tell me now now now now now now

We don tire to dey sick
We don tire to dey die
Every day of every weel
E dey happen for your eye
Na the government of the people
No put clean water for the people
Na the government of the people
No take good care of the people

So I say make una hear
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)




Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)

Overall Meaning

The lyrics of Seun Kuti and Fela's Egypt 80's song Mosquito Song are a commentary on the issue of malaria, which is prevalent in Africa due to poor living conditions and government neglect. The song reminds us that malaria is a small but significant issue that affects Africans, and it is a problem that we have learned to live with. The repeated phrase "mosquito dey bitin me" is a reminder of how the disease spreads and causes sickness in Africans, who are routinely bitten by mosquitoes.


The song highlights the different parts of the body where a mosquito may bite, and the consequences of such bites, such as the person getting sick, especially if there is no access to proper healthcare. The song also sheds light on how the government's lack of support for its people contributes to the spread of malaria, emphasizing the need for clean water and good healthcare.


The artiste then advocates for a need for action to be taken against malaria, as it is a problem that needs to be addressed before more lives are lost. The song calls on Africans to demand better governance, clean water, and basic amenities to stop the spread of malaria and corruption. Mosquito Song is a wake-up call to everyone, to listen and to be aware of the dangers of malaria, which should not have a place in modern-day Africa.


Line by Line Meaning

E get one think wey we don dey live with (We Africans)
There is one thing that we Africans have been dealing with for a long time.


Na small matter but na big matter too (We Africans)
It may seem like a small issue, but it actually has a big impact.


This matter don happen to you and me (We Africans)
This is an issue that affects all of us Africans.


Na wetin be this matter sef
What is the issue at hand?


Mosquito dey bitin me
Mosquitoes are biting me.


E bite me I sick for body
Their bites are making me feel ill.


E bite me for hand (Mosquitto dey)
They have bitten me on my hand.


E bite me for leg (Mosquitto dey)
They have bitten me on my leg.


E bite me for ear (Mosquitto dey)
They have bitten me on my ear.


Even bite me for mouth (Mosquito dey)
They have even bitten me on my mouth.


E bite me for nose (Mosquito dey)
They have bitten me on my nose.


E bite me for yansh (Mosquito dey)
They have bitten me on my buttocks.


Event bit me blo cos (Mosquito dey)
They have even bitten me on my scrotum.


Ha ra ra ra
An expression of frustration and exasperation.


Tell me now now now now
Tell me right away.


We don tire to dey sick
We are tired of falling ill.


We don tire to dey die
We are tired of dying.


Every day of every weel E dey happen for your eye
Every day of every week, it is happening before your very eyes.


Na the government of the people No put clean water for the people
It is the government's responsibility to provide clean water, but they have not done so.


Na the government of the people No take good care of the people
The government is supposed to take care of its people, but they have failed to do so.


So I say make una hear
So listen to what I have to say.


Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Do you plan to stop malaria when we are all dead?


Till we die finish una go (Stop the corruption)
Do you plan to stop corruption when we are all dead?




Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE
Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions