Finally
Sound Sultan Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Finally before we end the show today
I want to give you a song produce by lil Prince and me Sound Sultan on this one
Finally

Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally

Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko

It’s your wedding day
Na your decision for your happy day
Love is your religion
Spread it all the way
As you kuku dey so
Na your love life story be dis oh
If you kuku pray oh
Na baba wan shower his blessings oh
Once your baby
Twice your lady
Once you marry no forget oh
Love nwantintin
Shеy no be love wey you wa titi
Oh no no love nwantintin
Let others no it’s a nwantintin

Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally

Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye

Finally final le le finally
You go marry your bae oh
Finally final le le finally
You go born am ibeji
Finally le le finally
You go born am ibeta
Finally final le le finally
Everything go dey better
Love you love you love you love you
No be for mouth oh
If you say you love me make we work it out oh
If baba say no be nau say na later oh
Who are we to judge
Make we wait am together

Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally

Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye

Oh baby dem be say we no go do am
But baba don do am
Finally le le finally
Oh darling dem be say we no go get am
But baba don do am
Finally le le finally

Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Asiko laye asiko
Finally
Asiko, asiko laye asiko
Asiko laye asiko




Asiko laye asiko
Asiko laye

Overall Meaning

The song "Finally" by Sound Sultan celebrates love and perseverance in the face of societal expectations and doubts. The lyrics convey a message of overcoming obstacles and finding happiness in one's own decisions. The song starts off by acknowledging that people may have doubted the relationship or doubted the possibility of achieving certain goals, but despite those doubts, they have succeeded. The repetition of "Finally" throughout the song emphasizes the sense of triumph and accomplishment.


In the first verse, Sound Sultan sings about the couple's wedding day, emphasizing that it is their decision to get married and their happiness that matters. Love is portrayed as their religion and they are encouraged to spread it. The second verse focuses on the journey of love and marriage, urging the couple to remember their love and not forget each other once they are married. The lyrics also suggest that true love is not just a passing infatuation but something lasting and meaningful.


The chorus repeats the lines "Oh baby dem be say we no go do am, but baba don do am (Oh baby, they said we couldn't do it, but God has done it)" and "Oh darling dem be say we no go get am, but baba don do am (Oh darling, they said we couldn't achieve it, but God has done it)". These lines reinforce the theme of overcoming societal expectations and finding success against all odds.


Overall, "Finally" is a song that encourages perseverance, celebrates love, and highlights the power of belief and determination. It reminds listeners that despite doubts and challenges, it is possible to achieve happiness and fulfillment.


Line by Line Meaning

Finally before we end the show today
At long last, just as we are about to conclude the show today


I want to give you a song produce by lil Prince and me Sound Sultan on this one
I would like to present to you a song that was produced by lil Prince and myself, Sound Sultan, on this occasion


Finally
Ultimately


Oh baby dem be say we no go do am
Oh my love, they said we couldn't accomplish it


But baba don do am
But God has made it happen


Finally le le finally
Ultimately, without a doubt


Oh darling dem be say we no go get am
Oh my dear, they said we wouldn't achieve it


But baba don do am
But God has made it happen


Finally le le finally
Ultimately, without a doubt


Asiko, asiko laye asiko
Time, time, throughout time


Asiko laye asiko
Time, throughout time


Asiko laye asiko
Time, throughout time


Finally
Ultimately


It’s your wedding day
Today is your wedding day


Na your decision for your happy day
It is your choice for your joyful day


Love is your religion
Love is the belief system you follow


Spread it all the way
Disperse it completely


As you kuku dey so
As you are right here


Na your love life story be dis oh
This is your love life story


If you kuku pray oh
If you simply pray


Na baba wan shower his blessings oh
God wants to shower His blessings


Once your baby
Once you have a child


Twice your lady
Twice the woman you love


Once you marry no forget oh
Once you are married, do not forget


Love nwantintin
Love is an amazing thing


Shеy no be love wey you wa titi
Isn't it the enduring love that you desire


Oh no no love nwantintin
Oh no, love is truly amazing


Let others know it’s a nwantintin
Let others know that it is an incredible thing


Finally final le le finally
Ultimately, absolutely


You go marry your bae oh
You will marry your significant other


Finally final le le finally
Ultimately, absolutely


You go born am ibeji
You will give birth to twins


Finally le le finally
Ultimately, without a doubt


You go born am ibeta
You will give birth to quadruplets


Finally final le le finally
Ultimately, absolutely


Everything go dey better
Everything will improve


Love you love you love you love you
I love you, I love you, I love you, I love you


No be for mouth oh
It is not just empty talk


If you say you love me make we work it out oh
If you truly love me, let's resolve any issues


If baba say no be nau say na later oh
If God says it's not now, it means it will happen later


Who are we to judge
Who are we to pass judgment


Make we wait am together
Let us patiently wait for it together




Lyrics © O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found

More Versions