Unnecessary Begging
Fela Kuti Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

Na arrangement now, now, now, now
Arrangement O
Na arrangement I tink sey I dey meki, O
Arrangement O
Na agreement na him I tink sey I dey sign ni
Arrangement O
Na ma friend na him I tink sey I dey tok to
Arrangement O
Na ma money di man dey look boin boin
Arrangement O
Dem manage to tek ma monie away
Arrangement O
Long, lon time an long lon time
Arrangement O
Na agreement I see monie don fly
Arrangement O

Now listen to me now, now, now
Den I meet am for road
Na Arrangement O
I grab for shirt
Na Arrangement O
Every bodi dey
Na Arrangement O
Police man dey
Na Arrangement O
Army sef dey
Na Arrangement O
Custom sef dey
Na Arrangement O
Me sef don tanda
Na Arrangement O

Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O
Den he start to beg an beg
Na Arrangement O

As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

Gimme me my monie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè
Gimme me my monie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

And now,now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Ra ra, aaaaa

Na ma contry I tink sey I dey stay
Na Afrika we dey O
Na ma contry I tink sey I dey chop
Na Afrika we dey O
Every day, every day I dey hungry
Na Afrika we dey O
Every day, every day no house to stay
Na Afrika we dey O
Monkey dey work Baboon dey chop
Na Afrika we dey O
Baboon dey hold di key of store
Na Afrika we dey O
Monkey dey look, Baboon dey laugh
Na Afrika we dey O

Now, listen to me, now, now, now

De day Monkey eye com open now
Na Afrika we dey O
Baboon dey vex
Na Afrika we dey O
Monkey refuse to work
Na Afrika we dey O
Baboon dey vex an craze
Na Afrika we dey O

Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O
Den he start to beg an beg
Na Afrika we dey O

Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè
Hum, Gimme mi monie
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

Gimme mi monie
Oro ebe O sè lè
Everybodi monnie
Oro ebe O sè lè
You no go, go anywhere
Oro ebe O sè lè

Now, now, now
Unnecessary begging
As we dey call am for area
Oro ebe O sè lè

Ra ra, aaaaa
Hi now now na na now




Hi now
A shi iiiiii

Overall Meaning

The lyrics of Fela Kuti's "Unnecessary Begging" reflect the pervasive problem of corruption in Africa. The song speaks to the issue of bribery and corruption in the continent, particularly in Nigeria. In the song, Fela describes how pervasive this issue is in African societies while simultaneously pointing out how begging has become a way of life for many people in Africa. The song calls for an end to corruption in Africa, as well as a call for African citizens to stand up for themselves and refuse to engage in bribery and corruption.


The first verse of the song talks about the unnecessary begging that goes on in many African communities. Fela notes that begging has become so common that it has become part of the language of the people in the area. The chorus echoes this sentiment, reiterating how begging has become unnecessary and how the people of Africa should fight against it.


The second verse of the song describes how bribery and corruption work in many African communities. Fela talks about how agreements and arrangements are made between people, and bribes are often paid to ensure these arrangements are upheld. He also points out how people in positions of power, such as police officers and army men, are often involved in bribery and corruption. The third verse describes how corruption affects the lives of ordinary Africans, with Fela reminding us that many people still go hungry every day and struggle to make ends meet while others profit off their misery.


Line by Line Meaning

Unnecessary begging
The act of begging for assistance when one can provide for oneself


As we dey call am for area
Asking for help within the community


Oro ebe O sè lè
I do not understand the motive behind the begging


Na arrangement now, now, now, now
It's a preconceived agreement


Arrangement O
An agreement has been established


Na ma friend na him I tink sey I dey tok to
I'm speaking to my friend


Na ma money di man dey look boin boin
The man is eying or coveting my money


Dem manage to tek ma monie away
They succeeded in taking my money away despite my efforts


Na agreement I see monie don fly
The money has vanished under the guise of an agreement


Den I meet am for road
I stumbled upon him on the road


I grab for shirt
I held onto his shirt


Every bodi dey
Everyone is involved


Now, listen to me now, now, now
Listen carefully to what I'm about to say next


Na ma contry I tink sey I dey stay
I reside in my country


Every day, every day I dey hungry
I'm hungry every day


Monkey dey work Baboon dey chop
Those who are not working are benefiting from the efforts of those who are


Baboon dey hold di key of store
Those in control of resources are not sharing with those in need


De day Monkey eye com open now
The day will come when those who have been unaware will realize the inequities in society


Gimme mi monie
Return the stolen money


Everybodi monnie
Everyone should return their fair share of the funds


Now, now, now
Right now, immediately


Ra ra, aaaaa
Expression of exasperation or disgust


Hi now now na na now
A chant or exclamation of frustration


A shi iiiiii
Expression of frustration or disappointment




Writer(s): Kuti Fela Anikulapo

Contributed by Victoria Y. Suggest a correction in the comments below.
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@OSHINEMI1

He is the best , Period!!
The African Mozart/. Beethoven .
May his soul rest in peace.πŸŽ‰

@arnelevans4803

Excellent comment, much love and respect

@abiodunosemobor

Absolutely awesome music.
No one could arrange the horns like Fela.
The music of my youth in 70's Lagos Nigeria

@anthonynosegbe8003

Listening to Fela now it's taken me back memory lane. Those were the days growing up in Lagos. He was a legend & may god bless his soul.
RIP BABA 7O

@asaolujames1115

One of the best musicians so far may his soul rest in peace amen.

@tundeezekiel134

The best composer of music in Africa, no doubt....he is still number 1 till date

@kasherimilkong1036

Yep!!! Aint never gonna be an Afrobeat king ever like Fela.

@elrededwards863

This is african music we gave the world so that all can enjoy lifetime forever with us

@andrewallace9555

Still solid and relevant ... Fela's beautiful unique trumpet lines always move me

@nicebahula5315

Moving my head in 2022 August 10, enjoying the rhythms of the legendary African icon in Afro jazz Fela Kuti

More Comments