Mind Your Business
Simi Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Hello
Hello how far
I get gist for you o
Ah what's up
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one
Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping
Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe why na
Omo baba na scam
Ehn

Why you too dey talk o
Shey you no dey tire
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there dem go find you
You no get work o

Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
She don get belle
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
She sell pepper o
Na for your mouth dem go hear am
Busy body don come may you fear am
Uncle face your work o

Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
Busy body o
Mind your business
If you no like am
Mind your business

Na lie
I no fit lie give you na Kemi sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me pass o
Na that her boyfriend

Well done sir
Mr talker eku ise
Mr wetin no concern me reporter dat's right
Simi don marry Adekunle but why was Falz invited
How is that your concern short up
Why don't you face your work aunty Uche
You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat
Leave talk leave amebo leave chat face front
Find business wey you fit start fit start
Take tea. Drink that mind your biz wax
Open your ear when you're listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual amebo
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry make she do fast

Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
Busy body o
Mind your business
If you no like am
Mind your business

Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance
Believe you me
Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance
Jesus
God save us dear

You dey put your mouth uhm alakori oh
For the thing wey no concern you thing wey no concern yo
Aabosi ooooo
The thing wey you dey find go find you

Mind your business
Mind your business
Who say make you no mind am
Mind your business
No be by force oh
Mind your business
If you no like am




Make you Mind your business
Ole

Overall Meaning

Simi's song "Mind Your Business" is a reminder to individuals to abstain from meddling in others' affairs. The lyrics introduce an individual discussing a lady they know with 20k followers on Instagram, and the gossip begins to snowball from there. Simi goes on to urge individuals to concentrate on their own lives and abstain from interfering in the lives of others. She pointedly responds with the phrase "Mind your business" to discourage gossip and idle talk.


Simi's lyrics challenge people's propensity to explore the lives of others, rather than concentrating on themselves. She encourages individuals to remain focused on their own activities, and hold back from meddling in the lives of others. In doing so, people can avoid needless stress, and find peace in minding one's business.


The song reflects the current state of pop culture, where social media has drawn individuals' focus away from discussing their own issues to judging others. Simi's "Mind Your Business" reminds people to keep their priorities straight, put their energy into their lives, and live in harmony with others.


Line by Line Meaning

Hello
Greeting


Hello how far
Asking how they are doing


I get gist for you o
Sharing information with the other person


Ah what's up
Asking the other person what's new


You know that girl with 20k followers on IG na
Asking about a specific girl on Instagram


Which one
Asking for clarification about which girl is being referred to


Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping
Describing the girl on IG as one that is always dancing and shaking her butt


Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Suggesting that the girl probably always uses filters on her pictures


Hehe why na
Asking for an explanation


Omo baba na scam
Calling out the girl on IG for being fake


Ehn
Agreement


Why you too dey talk o
Asking why the other person talks too much


Shey you no dey tire
Asking if the other person ever gets tired of talking so much


Ejo e nle njo wey no concern you
Asking the person to stop getting involved in things that don't concern them


Na there dem go find you
Suggesting that if they keep getting involved in other people's business, they'll get into trouble


You no get work o
Calling out the person for not having anything to do


Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
Claiming that if they keep talking so much, people will believe false rumors


She don get belle
Confirming the previous statement that isn't necessarily true


Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
Suggesting that the person talks too much and spreads rumors


She sell pepper o
Confirming that the previous statement is true


Na for your mouth dem go hear am
Suggesting that if they keep talking, people will hear a lot of things


Busy body don come may you fear am
Calling out out the gossipy and busy people


Uncle face your work o
Asking the person to mind their own business


Mind your business
Repeating the phrase and emphasizing the point


Busy body o
Calling out the gossipy and busy people again


If you no like am
Suggesting that if they don't like something, they should mind their own business


Na lie
Rejecting the previous statement made by the person


I no fit lie give you na Kemi sef dey there
Confirming that the previous statement was a lie and providing evidence to support it


Her makeup don wash finish
Describing someone's appearance in a negative way


Nothing to write home about
Describing something as unremarkable


No be that one come pain me pass o
Admitting that something else is more bothersome than the previous thing


Na that her boyfriend
Pointing out something about someone's boyfriend


Well done sir
Sarcastically congratulating the person on something


Mr talker eku ise
Mocking someone who talks too much


Mr wetin no concern me reporter dat's right
Pointing out someone's tendency to get involved in other people's lives


Simi don marry Adekunle but why was Falz invited
Asking a question that is none of their business


How is that your concern short up
Telling the person to stop asking questions that don't concern them


Why don't you face your work aunty Uche
Telling someone to focus on their own life and stop getting involved in others'


You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo
Mocking someone who talks too much and gets involved in things that don't concern them


You no dey let sleeping dog lie
Suggesting that the person likes to stir up trouble


Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat
Reminding the person that sometimes being too curious can lead to negative consequences


Leave talk leave amebo leave chat face front
Advising the person to focus on their own life


Find business wey you fit start fit start
Encouraging the person to focus on something productive


Take tea. Drink that mind your biz wax
Telling the person to relax, stop talking, and mind their own business


Open your ear when you're listening to this track
Encouraging the person to listen to the song and its message


Na for your mouth them go hear she buy three cars
Suggesting that if the person keeps talking, they could spread false information


But say she just use her mama do ritual amebo
Spreading a rumor that may or may not be true


You say Sade just dey reach 32 years
Asking about someone's age


But she never still marry make she do fast
Implying that someone should hurry up and get married


No be by force oh
Reminding the person that marriage is not mandatory


Ole
Labeling the person as a thief


Wait o
Pausing and asking for attention


No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance
Referencing someone's boyfriend and a car brand


Believe you me
Emphasizing credibility and honesty


Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance
Revealing that the car in question is not a Porsche but a motorcycle


Jesus
Expressing shock or amazement


God save us dear
Asking for protection or help


You dey put your mouth uhm alakori oh
Calling out the person for being a gossip


For the thing wey no concern you thing wey no concern yo
Critiquing the person for getting involved in things that don't concern them


Aabosi ooooo
Mocking the person for being a busy body


The thing wey you dey find go find you
Warning the person that if they keep getting involved in other people's lives, it will come back to them


No be by force oh
Repeating earlier message that no one is forced to do anything against their own will and desires


Make you Mind your business
Emphasizing to the listener the importance to mind their own business.




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

@XclusiveloadedTV

If you love to listen to Simi's, and Falz's songs hit the like button now!

@TWERKQUEENSKINGDOM

I love it

@christianpeace4431

if you believe simi and falz are legend hit me like

@jomabawoods3495

+a+q

@faithfulbalikis2689

Finally got a song for my neighbor πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

@talktospinal

No be lie
Most especially the Bizzy Bodies were no get work

@saffgreenhillsintegratedfa498

Hahahahaha some neighbors are terrible.

I search this song because of my neighbor

@adamastyle4252

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

@Mj-tv6hb

Mind your business is not an insult but
A Success Strategy

@Rntonia

Falz just had to bring that wedding ish up 😁, correct mahn 😍

More Comments

More Versions