Hypocrite
Falz Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Uh uh uh yeah
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o

Everybody is a motherfuckin' hypocrite o yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o oh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate he no dey show the figures
Who dey demonstrate wey dey run leave us
People too complain but dey fear to speak up
You don't want to die but nothing to leave
Christain and corrupt no suppose be mixture
Real musulumi no suppose dey thief joor
Real talk no be fight rara
Everybody getty fault for inside matter
We dey talk human right we no respect am
Who are we to crucify the homosexuals
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentleman when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o

Everybody is a motherfuckin' hypocrite o yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o ooh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

Pastor wey dey do like say he no be sinner
See the spec in your eye no dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain you say you hate the government
And the fake prophets
Some dey for convent
With underage boys wey dey make boyfriend
And you claim consent when you messing with a minor
Some say na Devilbox o
No tele for their parlor
Ehen because you no be virgin you no meet am well
But the one wey tie scarf you no give am help
Oh you say you no dey smoke
You no dey drink the liquor
But your heart dey evil
Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o ooh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite

Ofcourse I know truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leaf o
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
Why you come dey do like say you no dey love o




We no fit be the same
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o

Overall Meaning

In Falz's song "Hypocrite," the artist exposes the hypocrisy prevalent among individuals in society. Falz highlights how people pretend to be perfect, like they have no flaws or shortcomings. He states that individuals behave like they are superhuman, immortal or that they do not require any help. People treat themselves like gods; therefore, they act like it's beneath them to help one another or even be humble enough to admit their wrongs. Falz further critiques people who claim to be religious but are corrupt or practice vices that go against their religious beliefs. He also addresses people who claim to be morally upright and admirable publicly, but in reality, they make reprehensible decisions behind closed doors.


Although people continually emphasize their moral principles and human rights, Falz observes that some are still hypocritical when it comes to some topics like homosexuality. While people refer to themselves as modern and progressive, they still choose to discriminate against people who choose a different sexual orientation. Falz concludes the song by saying that even he recognizes that he too can fall short of his expectations and that everyone is, in fact, a hypocrite.


Line by Line Meaning

People just dey do like say dem no dey shit
People like to pretend that they are perfect and have no flaws


People just dey do like say dem no dey breathe o
People like to pretend that they don't have weaknesses or need help


People just dey do like say dem get superpower dem
People like to pretend that they are invincible and can handle everything on their own


People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
People like to pretend that they are strong and never vulnerable


Nobody wan dey sow where he no dey reap o
No one wants to put in effort without receiving anything in return


Everybody is a motherfuckin' hypocrite o yeah
Everyone is a hypocrite, no exceptions


People just dey do like say na dem be Jesus
People like to act as if they are perfect and cannot make mistakes


People so wicked but they so religious
People can be wicked even if they claim to be religious


Who dey calculate he no dey show the figures
People who make claims about success or achievement often don't have evidence to back it up


Who dey demonstrate wey dey run leave us
People who talk a big game often don't follow through with action


People too complain but dey fear to speak up
People complain about issues but are afraid to speak up and take action to resolve them


You don't want to die but nothing to leave
People want to live forever but haven't accomplished anything meaningful or left a positive impact


Christain and corrupt no suppose be mixture
Being religious does not excuse unethical behavior


Real musulumi no suppose dey thief joor
Being a true Muslim should mean not stealing or engaging in unethical behavior


Real talk no be fight rara
Speaking honestly and openly is not the same as starting a fight


Everybody getty fault for inside matter
Everyone is at fault to some degree for issues and conflicts


We dey talk human right we no respect am
People talk about human rights but do not act in a way that respects them


Who are we to crucify the homosexuals
People should not judge or condemn others for their sexuality


Most of una don dey involved from time
People have been involved in negative or unethical behavior for a long time


But no be anybody business who you wan climb
No one should be concerned with who someone else decides to associate with or pursue a relationship with


You dey form gentleman when we dey with you
People pretend to be nice and respectful when in public but are different in private


But you go still go home beat your wife to stupor
Despite acting nice in public, some people are abusive and violent in their personal lives


Pastor wey dey do like say he no be sinner
Religious leaders often act as if they are perfect and sinless


What about the really greedy politician
Politicians often claim to care about the people but act in their own self-interest


Acting like he really care for the layman
Politicians fake concern for ordinary people


And what about even you voters
Voters who complain but continue to vote for corrupt politicians are also hypocrites


Wey dey act like say you only see two jokers
People act like there are only two bad options, when in reality there are other choices available


Recycle the same corrupt men
Voters repeatedly elect the same corrupt politicians


Later you complain you say you hate the government
People complain about the government but continue to vote for the same people who are responsible for it


And the fake prophets
Religious leaders who deceive and mislead their followers are also hypocrites


Some dey for convent
Some religious leaders are involved in sexual misconduct with minors


With underage boys wey dey make boyfriend
Religious leaders engage in inappropriate sexual behavior with underage boys


And you claim consent when you messing with a minor
Claiming consent from a minor is not a valid defense for engaging in sexual behavior with them


Some say na Devilbox o
Some people attribute their unethical behavior to external factors like the devil


No tele for their parlor
They do not take responsibility or acknowledge their own role in their unethical behavior


Ehen because you no be virgin you no meet am well
People do not treat their sexual partners with respect unless they are virgins


But the one wey tie scarf you no give am help
People do not help those in need unless it benefits them in some way


Oh you say you no dey smoke
People pretend to be against harmful behavior like smoking but engage in other unethical behavior


You no dey drink the liquor
People pretend to be against harmful behavior like drinking alcohol but engage in other unethical behavior


But your heart dey evil
Despite pretending to be good and virtuous, some people have malicious intentions


Shey you see the picture
Do you understand the point being made?


Ofcourse I know truth is bitter
The truth can be difficult to accept or acknowledge


Bitter gidi gan pass bitter leaf o
The truth is even more difficult to accept than the bitterness of some plants


What is the essence of debating
What is the point of discussing something if the truth is already known?


When we know the truth in our mind
When we already know the truth about a situation


Why you come dey do like say you no dey shit
Why do you pretend to be perfect and have no flaws?


Why you come dey do like say you no dey love o
Why do you pretend to be unemotional or uncaring when you actually have feelings?


We no fit be the same
We are all different and unique individuals


Everybody is a motherfuckin' hypocrite o
Everyone is a hypocrite, whether they realize it or not




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Most interesting comment from YouTube:

@louisehimikhuai9141

Falz keeps pushing the bounds with his cinematic interpretations of his views on society.

The video opens with Demmie Vee in a public toilet with a long queue of people outside waiting on him to finish. This is actually a play on the line "people just dey do like say Dem no dey shit" meaning that the people outside would have probably insulted his prolonged use of the toilet as if they themselves wouldn't do worse if they were in the same position.

The Camera follows someone who might be a house help going to clean the house she's employed, where she stumbles on her praying Madam, who turns on her immediately and starts abusing possibly for neglecting the same chore the house help was about to do. It's obvious her eyes are cloudy white, as if to seem she's possessed.

The video rolls through and it depicts various atrocities people do everyday but their eyes are obviously clouded.
Their eyes being clouded is reference to the song's message about being Hypocrites, because they would pretend to be the very same thing they are not. This is seen in the man who is gentlemanly to his wife until he gets possessed and bears his wife.

The cloudy eyes could also mean they are blind to their conscience when they perpetuate these acts.

Or they blame these acts on being possessed by the devil. Hence the very popular phrase, "it was the work of the devil o" people use when they want to absolve themselves of the consequences and responsibilities of their actions.

It's important to note that the nation's electoral process is highlighted for the sham that is, thanks to the perverse security operatives whose jobs were to ensure a secure, free and fair election.
Notice their eyes didn't cloud, this was probably to infer that they had lost their conscience long ago and didn't need to be possessed to act like demons.

Also at the point where the politician was declaring his manifesto, an aide of his is seen sharing foodstuffs to the masses which they pay more attention to than the speech, this is to depict that the average masses would rather vote for if you fed his belly than if you fed his mind.
The scene with the lawmaker signing the anti-gay bill is rather unclear. Is falz saying Gay people should have rights too and should be treated equally and that the bill is irrational as its assembly that signed it or is he saying that despite they signed such bills they are Hypocrites to the laws they made for they still lay with Gay people?.. A sensitive subject but it's clarity is somewhat muddled between the lines and the imagery.

The television scenes depicts all the HYPOCRITES with their clouded eyes. Falz is on the TV and is still seen trying to speak to their consciences but it is quite obvious that they are either blinded or possessed by their religion, doctrine , power, wealth as they all watch the TV unmoved and unchanged, running through their motions and routines as if they were robots.

Great voclas from Demmie Vee, his voice conveyed the emotion necessary for this song. Falz has once again outdone himself with this video, despite giving a clever show with the Curriculum.

If you got here, you're the real MVP. I love to write Reviews for Nigerian music videos (this is the second o). Check out my first review on Burna Boy's Dangote.
Follow me on Twitter and Instagram @leoinabuja.

I hope to make this a thing. Please like, comment and share. Bless.



All comments from YouTube:

@greatsmith8897

I love Falz the bahd guy... We need more artiste like you, whose lyrics passes massage and not to sing for girls... If you're for Falz hit like, πŸ‡¦πŸ‡ͺ

@thegreatgrema4215

As in. Most music is usually about girls girls girls. No more creativity. Falz is a game changer.

@punisherlee

Reminds me of Patience by Damian Marley and Nas. Check it out

@okanlawonadebowaleshowunmi4149

He knows how Nigerians are suffering and being a lawyer, the truth is (wise)

@oluwaseyifagbamila8492

eberechukwu great

@afolabiquadri8106

Go listen to 9ice

2 More Replies...

@kelvinmondayudoh4710

Funny enough no one is talking about Demmie Vee for putting up such an outstanding voice in this track. God bless you bro! Omo Falana never disappoints, God keep you focus.

@sherryalim7373

This song is the whole truth

@nellya003

@@sherryalim7373 c’est la bonne fΓͺte

@tarimoonlinegamer4378

​@@sherryalim7373p😊

More Comments

More Versions