Paper
Falz Lyrics


Jump to: Overall Meaning ↴  Line by Line Meaning ↴

Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o yeah
All because of paper

Ahn all because you want to live the fagi life
You ready to pay the price do the sacrifice
You ready to pay the price take your mama life
And even you no fit explain this your appetite
You want the Benz you no wan take the taxify
You wan order gold bottles eh maybe 35
You wan hala private jet things when you catching flight
And you dey she werey losun
You don dey bark for night
Skeletons in your closet
You murdered to chow supper
All the rub for powder you swallow to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect ekuje oga olopa oga olopa
Dem say you talk say you dey find raba
Na so you go and deep your two hands in foul matter
Oga this one you dey do e pass armed robber
You turn criminal because you want chow dollar

Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o yeah
All because of paper o cheque huh ah

Ahn all because they offered you a little Dollar
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
Small girl pikin wey her hero still be Dora
Small pikin there wey never suppose to leave the mother
You need to hammer you need to get the dough e dey important
You want to chop national cake you dey pray for contract
Dem give you Ghana must go make you change the number
Voting never start you don dey say your congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my clothe
Mouth full of jokes hand full of notes
Oh I hear your people collect price for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and deep your two hands in our coughers
Oga this one you dey do e pass armed robber
Throway moral because you want chow Dollar

Dem say see danger o
You no dey see danger o
No go loose your center o
All because of paper o
Dem say see danger o
You no dey see danger o




No go loose your center o
All because of paper o

Overall Meaning

The lyrics of Falz's song "Paper" highlight the dangers and negative consequences that can arise from a relentless pursuit of money and material wealth. The song warns against losing one's moral compass and getting involved in illegal activities just for the sake of financial gain.


The opening lines emphasize the importance of being aware of the potential dangers associated with chasing money. The repeated phrase "Dem say see danger o, you no dey see danger o" suggests that despite the warnings, the singer seems oblivious to the risks involved. The lyrics caution against losing oneself and compromising one's values for the sake of paper (money).


The following verses depict specific scenarios where individuals are willing to go to extreme lengths to acquire wealth. The reference to living the "fagi life" implies a lavish lifestyle, for which someone may be willing to make sacrifices and even harm others. The lyrics mention wanting luxury cars, expensive bottles, and access to private jets, all at any cost. The phrase "skeletons in your closet" refers to the singer's dark secrets and immoral actions committed for material gain.


The song also touches on the issue of corruption, as the lyrics mention bribing police officers and engaging in criminal activities to satisfy financial desires. The chorus serves as a reminder that all these actions are driven by an insatiable lust for money.


Line by Line Meaning

Dem say see danger o
People are warning about the dangers


You no dey see danger o
But you are unable to see the dangers


No go loose your center o
Don't lose your sense of self


All because of paper o
Just because of money


Ahn all because you want to live the fagi life
All because you want to live a luxurious lifestyle


You ready to pay the price do the sacrifice
You are willing to do anything and sacrifice everything


You ready to pay the price take your mama life
You are even willing to harm your own mother


And even you no fit explain this your appetite
And you cannot explain this insatiable desire


You want the Benz you no wan take the taxify
You want a luxury car, you refuse to use public transportation


You wan order gold bottles eh maybe 35
You want to order expensive bottles, maybe worth 35 thousand


You wan hala private jet things when you catching flight
You want to scream about private jet experiences when you travel


And you dey she werey losun
And you pretend to be insane


You don dey bark for night
You are barking at night


Skeletons in your closet
Secrets and hidden wrongdoings


You murdered to chow supper
You killed to have a good meal


All the rub for powder you swallow to pass border
All the drugs you swallowed to cross the border


All the person pikin you carry for tight corner
All the children you exploit in secret


I see you when you collect ekuje oga olopa oga olopa
I see you when you collect bribe, police officer, police officer


Dem say you talk say you dey find raba
People say you claim to be seeking wealth


Na so you go and deep your two hands in foul matter
So you resort to getting involved in dirty dealings


Oga this one you dey do e pass armed robber
Sir, what you are doing is worse than being an armed robber


You turn criminal because you want chow dollar
You became a criminal because you want to amass wealth


Ahn all because they offered you a little Dollar
All because they offered you a small amount of money (bribe)


Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter
What kind of foolish marriage did you force your daughter into


Small girl pikin wey her hero still be Dora
A young girl whose hero is still Dora the Explorer


Small pikin there wey never suppose to leave the mother
A young child who is not yet supposed to leave their mother's care


You need to hammer you need to get the dough e dey important
You want to succeed, you want to make money, it is important


You want to chop national cake you dey pray for contract
You want to get corrupt government contracts to enrich yourself


Dem give you Ghana must go make you change the number
They give you a bag of money to change your loyalty


Voting never start you don dey say your congrats
Voting hasn't even begun, but you are already claiming victory


Why your people no fit hide this long throat
Why can't your people hide their greed


No go use your dirty hand stain the white for my clothe
Don't use your corrupt ways to tarnish my reputation


Mouth full of jokes hand full of notes
You talk a lot, but your hands are full of money


Oh I hear your people collect price for some votes
Oh, I hear your people sell their votes for a price


Dem say you talk say you no like suffer
People say you claim not to like suffering


Na so you go and deep your two hands in our coughers
So you go and steal from our coffers


Oga this one you dey do e pass armed robber
Sir, what you are doing is worse than being an armed robber


Throway moral because you want chow Dollar
You abandon morals because you want to amass money




Lyrics Β© O/B/O APRA AMCOS

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
To comment on or correct specific content, highlight it

Genre not found
Artist not found
Album not found
Song not found
Comments from YouTube:

Fredrick Ashia

Am a Ghanaian but loves Falz and all the Nigerian artistes. Show me some love Naija πŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡¬πŸ‡­πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬πŸ‡³πŸ‡¬
cantonment boy icekid

O'Freezy

Me saf

James saye Tokpah jr.

❀❀❀❀

Chinwe Uzondu

Most underrated musician in Nigeria. Period!!

Valentine babatunde

If this new drops by falz open your eyes more to realities in naija hit like ✊🏿

victor chukwuma

Moral instruction is now officially my favorite album by a Nigerian... More grease to your elbow man. Inspiring our generation

Game Boy

I have been crying listening to your new album, everything so emotional 😭 #truefactstory

Kel Savage

Guyyyyyyy

Ezra scarlet

Thank you Falz. This song has given me the motivation to work towards making my country a better place. We must move forward even if it means taking 2 steps backwards.

Chuks Justin

Falz keep it up your the best as long as Nigerian music is concern, at list you have a conscience

More Comments

More Versions